Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Mayorkun – Let Me Know Lyrics
    Lyrics

    Mayorkun – Let Me Know Lyrics

    Ayo SamBy Ayo SamAugust 23, 2021No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    DMW superstar, Mayorkun drops the lyrics of his new hit song titled “Let Me Know“

    Mayorkun – Let Me Know Lyrics
    Mayorkun – Let Me Know Lyrics

    Check below for Mayorkun “Let Me Know” Lyrics

    Mayorkun – Let Me Know Lyrics

    Lo no

    Odeyewu let me be your customer
    And at the right time I go dey do
    Wetin Dangote cannot do for you

    But if you gree, see
    You go be my lover
    Me I no dey whine you
    I go dey for you
    I go dey dey for you oh
    Yea, anything you want make I do (I go do)
    If I’m too bad for you let me know
    And if you wan run one thing let me know
    (Let me know eeh let me know)

    Anything you want make I do, I go do
    When you call on me I go show
    Anytime you need am for me let me know
    Anytime you need love I’ll be there
    Anything you want from me girl
    You can tell it all to my face yeah
    And back it up for me like it’s defense
    Show me real love no dey pretend o

    And all I want is you on me girl
    You can tell it all from my face yeah
    And back it up for me like it’s defense
    You go show me real love no dey pretend

    To everybody else I’m the bad guy (Shekpe)
    To my baby boo I’m the right guy
    But to my therapist I’m a sad guy
    And to my ex-girl I be the hard guy

    Omalicha tell me who is who
    Tell me what to do
    Na en make I sing this song for you yeah
    Girl I need some love tonight
    What you wanna do tonight?
    Na make I sing this song for you yeah
    Yeah yeah

    So anything you want make I do (I go do)
    If I’m too bad for you let me know
    And if you wan run one thing let me know
    (Let me know eeh let me know)

    Anything you want make I do, I go do
    When you call on me I go show
    Anytime you need am for me let me know
    Anytime you need love I’ll be there

    Omalicha baby you too set
    You dey make my head correct
    Na my bus stop mofe bole
    Aah you no be room to let
    Omalicha tell me who is who yea
    Tell me what to do

    Na en make I sing this song for you yeah
    Oh no any man can test, I’m better than them
    If you want contest I’m better than them
    See as them dey vex, cos I’m better than them
    Oya listen to your new national anthem
    See no man can quench my fire like this
    You cannot quench my fire like this
    You can never take my place I’m telling y’all

    Bring the heat Clemzy

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    DMW Mayorkun
    Latest Stories

    Portable Sparks Controversy With Bold Industry Claims

    December 5, 2025

    Ayra Starr and Elestee Link Up on Breezy New Track ‘On a Low’

    December 5, 2025

    YBNL Boss Olamide Speaks About Personal Transformation

    December 5, 2025

    Young Jonn sparks buzz with new revelation about Asake

    December 5, 2025
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    2026 World Cup Takes Shape as Draw Sparks Global Excitement

    December 5, 2025

    Troost-Ekong Shocks Nigerians, Retires from Super Eagles

    December 4, 2025

    AFCON 2025: No Nigerian Referee Selected as CAF Unveils Final List

    December 2, 2025

    Nigeria Unleashes Star-Studded Provisional Squad for AFCON 2025

    December 2, 2025
    Lyrics

    ‘Diamonds’ Lyrics by BOJ & Mavo

    November 17, 2025

    ‘Speed’ Lyrics by Teni & Gunna

    November 17, 2025

    ‘Waist’ Lyrics by Omah Lay

    November 17, 2025

    ‘Muhammad Ali (Can’t Relate)’ Lyrics by Ruger

    November 17, 2025
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2025 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.