Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Mayorkun – Let Me Know Lyrics
    Lyrics

    Mayorkun – Let Me Know Lyrics

    Ayo SamBy Ayo SamAugust 23, 2021No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    DMW superstar, Mayorkun drops the lyrics of his new hit song titled “Let Me Know“

    Mayorkun – Let Me Know Lyrics
    Mayorkun – Let Me Know Lyrics

    Check below for Mayorkun “Let Me Know” Lyrics

    Mayorkun – Let Me Know Lyrics

    Lo no

    Odeyewu let me be your customer
    And at the right time I go dey do
    Wetin Dangote cannot do for you

    But if you gree, see
    You go be my lover
    Me I no dey whine you
    I go dey for you
    I go dey dey for you oh
    Yea, anything you want make I do (I go do)
    If I’m too bad for you let me know
    And if you wan run one thing let me know
    (Let me know eeh let me know)

    Anything you want make I do, I go do
    When you call on me I go show
    Anytime you need am for me let me know
    Anytime you need love I’ll be there
    Anything you want from me girl
    You can tell it all to my face yeah
    And back it up for me like it’s defense
    Show me real love no dey pretend o

    And all I want is you on me girl
    You can tell it all from my face yeah
    And back it up for me like it’s defense
    You go show me real love no dey pretend

    To everybody else I’m the bad guy (Shekpe)
    To my baby boo I’m the right guy
    But to my therapist I’m a sad guy
    And to my ex-girl I be the hard guy

    Omalicha tell me who is who
    Tell me what to do
    Na en make I sing this song for you yeah
    Girl I need some love tonight
    What you wanna do tonight?
    Na make I sing this song for you yeah
    Yeah yeah

    So anything you want make I do (I go do)
    If I’m too bad for you let me know
    And if you wan run one thing let me know
    (Let me know eeh let me know)

    Anything you want make I do, I go do
    When you call on me I go show
    Anytime you need am for me let me know
    Anytime you need love I’ll be there

    Omalicha baby you too set
    You dey make my head correct
    Na my bus stop mofe bole
    Aah you no be room to let
    Omalicha tell me who is who yea
    Tell me what to do

    Na en make I sing this song for you yeah
    Oh no any man can test, I’m better than them
    If you want contest I’m better than them
    See as them dey vex, cos I’m better than them
    Oya listen to your new national anthem
    See no man can quench my fire like this
    You cannot quench my fire like this
    You can never take my place I’m telling y’all

    Bring the heat Clemzy

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    DMW Mayorkun
    Latest Stories

    AG Baby surprises Simi with Mercedes-Benz GLE for her 38th birthday

    April 20, 2026

    Femi Kuti sets the record straight on legendary Fela Kuti’s catalogue

    April 20, 2026

    Don Jazzy reveals why he follows ‘Gen Z baddies’ on social media

    April 20, 2026

    Davido reveals why his childrens won’t be entertainers

    April 20, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Messi Stuns Football World With Surprise Ownership Move

    April 16, 2026

    FIFA Plans Historic World Cup 2026 Halftime Show

    April 16, 2026

    UEFA speaks on Barcelona’s complaint over Atlético handball incident

    April 14, 2026

    Ghana FA Appoints Carlos Queiroz as New Coach

    April 14, 2026
    Lyrics

    Shy Lover Lyrics by Mavo

    April 3, 2026

    “I Am” Lyrics by Omah Lay

    April 3, 2026

    “Coping Mechanism” Lyrics by Omah Lay

    April 3, 2026

    “AMEN ” Lyrics by Omah Lay

    April 3, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.