Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Lyta – Stronger [Lyrics]
    Lyrics

    Lyta – Stronger [Lyrics]

    Ayo SamBy Ayo SamJanuary 17, 2023No Comments2 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Nigerian singer and songwriter, Lyta has released the lyrics of his new song “Stronger“

    Lyta - Stronger [Lyrics]
    Lyta – Stronger [Lyrics]
    Sing along to Lyta “Stronger” Lyrics here

    Lyta – Stronger [Lyrics]

    Now I’m stronger
    Now I’m stronger

    Ever since when I dropped time
    Them talk this and dey talk that
    And dem talk say na me worse pass
    But me I no mind them
    I no send them
    I dey kill them with surprise
    Sundown to the Sunrise
    I know say we go dey alright (I know say we go dey alright)

    Everyday me I dey flex
    And some people come dey vex
    Say me I don pay my dues
    I no go ever reduce
    Say na God run am for me
    My mama dey pray for me
    So tell me what you want from me

    No matter how many times I fall (Huh huh huh)
    I know that I will always stand ten times tall
    What doesn’t kill you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
    Now I am stronger
    Now I am stronger
    Now I am Str-onng-eeerrr
    Now I am stronger

    Them be want make I fall out
    Make my battery, make e run down
    No be everybody wey dey laugh normal
    So I do my thing on my own terms
    When the things tight, rich man go fly out
    If you no get, omo you go suffer
    Wahala for poor man

    Everyday me I dey flex
    And some people come dey vex
    Say me I don pay my dues
    I no go ever reduce
    Say na God run am for me
    My mama dey pray for me
    So tell me what you want from me

    No matter how many times I fall (Huh huh huh)
    I know that I will always stand ten times tall
    I know, I know, I know, I know
    What doesn’t kill you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
    Now I am stronger
    Now I am stronger
    Now I am Str-onng-eeerrr
    Now I am stronger

    Now I’m stronger
    Now I’m stronger
    Now I’m stronger

     

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    lyta
    Latest Stories

    AG Baby surprises Simi with Mercedes-Benz GLE for her 38th birthday

    April 20, 2026

    Femi Kuti sets the record straight on legendary Fela Kuti’s catalogue

    April 20, 2026

    Don Jazzy reveals why he follows ‘Gen Z baddies’ on social media

    April 20, 2026

    Davido reveals why his childrens won’t be entertainers

    April 20, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Messi Stuns Football World With Surprise Ownership Move

    April 16, 2026

    FIFA Plans Historic World Cup 2026 Halftime Show

    April 16, 2026

    UEFA speaks on Barcelona’s complaint over Atlético handball incident

    April 14, 2026

    Ghana FA Appoints Carlos Queiroz as New Coach

    April 14, 2026
    Lyrics

    Shy Lover Lyrics by Mavo

    April 3, 2026

    “I Am” Lyrics by Omah Lay

    April 3, 2026

    “Coping Mechanism” Lyrics by Omah Lay

    April 3, 2026

    “AMEN ” Lyrics by Omah Lay

    April 3, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.