Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Yemi Alade feat. Falz – Single & Searching [Lyrics]
    Lyrics

    Yemi Alade feat. Falz – Single & Searching [Lyrics]

    OG BosBy OG BosDecember 27, 2017No Comments2 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Yemi Alade feat. Falz – Single & Searching [Lyrics]

    Eh!
    Single
    I’ve been searching
    I want to mingle
    mi oti marry.

    Single
    Ati Searching
    He want to mingle
    Kole marry.

    Ti gbe gbe
    Ti gbe gbe
    Ti gbe gbe
    All because of ileke. (x2)

    Shey your baby know where you dey so?
    where you dey so ehen.

    Oga well done
    All the way from Chelvron
    You come Egbeda cos you say you want better connection
    na so ok
    so that’s your sister Uche
    And you say you’re from Gombe
    Nagode.

    All because of
    Ti gbe gbe
    Ti gbe gbe
    Ti gbe gbe
    All because of ileke. (x2)

    Shey your baby know where you dey so?
    where you dey so ehen.

    Shey your baby know where you dey so?
    where you dey so ehen.

    Christiana
    Omo Alhaja
    You self get wahala
    if I talk one thing you go para
    One more try I go taya
    I’m a chairman, Americana
    Just got back from Atlanta
    Small toasting you dey halla
    You dey bath person with saliva
    haba mama
    Me I ready to spend the raba
    so much grain I’m a farmer
    come and harvest cassava
    Ti ba ma toju eh da da
    shey you go reduce the drama?
    shey you no go leave me for yawa?
    shey you go meet my mama?

    Ti gbe gbe
    Ti gbe gbe
    Ti gbe gbe
    All because of ileke. (x2)

    Single
    I’ve been searching
    I want to mingle
    mi oti marry.

    Single
    Ati Searching
    He want to mingle
    Kole marry
    All because of ileke.

    Ahn
    Falz the bahd guy in the building by the way
    Give them oshe
    Yemi Alade
    Eh ehhh.

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Falz single & Searching Yemi Alade
    Latest Stories

    Nigerian Artists Dominate Spotify’s Most-Streamed R&B Songs in 2025

    July 13, 2026

    “Dantata” Lyrics by Rybeena

    July 13, 2026

    “Treat u right” Lyrics by FOLA & Ayra Starr

    July 13, 2026

    “COCA BODY” Lyrics by Frenna Feat. Odeal & Wizkid

    July 13, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Sadio Mané Announces Retirement From Senegal National Team

    July 11, 2026

    2026 FIFA World Cup: Quarter-final fixtures revealed

    July 8, 2026

    Messi Explains Emotional Tears After Argentina’s Stunning World Cup Comeback

    July 8, 2026

    Carlo Ancelotti Rules Out Brazil Exit After World Cup Heartbreak

    July 6, 2026
    Lyrics

    “Dantata” Lyrics by Rybeena

    July 13, 2026

    “Treat u right” Lyrics by FOLA & Ayra Starr

    July 13, 2026

    “COCA BODY” Lyrics by Frenna Feat. Odeal & Wizkid

    July 13, 2026

    “Alive” Lyrics by Jorja Smith Feat. Wizkid

    July 13, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.