Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Yemi Alade feat. Falz – Single & Searching [Lyrics]
    Lyrics

    Yemi Alade feat. Falz – Single & Searching [Lyrics]

    OG BosBy OG BosDecember 27, 2017No Comments2 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Yemi Alade feat. Falz – Single & Searching [Lyrics]

    Eh!
    Single
    I’ve been searching
    I want to mingle
    mi oti marry.

    Single
    Ati Searching
    He want to mingle
    Kole marry.

    Ti gbe gbe
    Ti gbe gbe
    Ti gbe gbe
    All because of ileke. (x2)

    Shey your baby know where you dey so?
    where you dey so ehen.

    Oga well done
    All the way from Chelvron
    You come Egbeda cos you say you want better connection
    na so ok
    so that’s your sister Uche
    And you say you’re from Gombe
    Nagode.

    All because of
    Ti gbe gbe
    Ti gbe gbe
    Ti gbe gbe
    All because of ileke. (x2)

    Shey your baby know where you dey so?
    where you dey so ehen.

    Shey your baby know where you dey so?
    where you dey so ehen.

    Christiana
    Omo Alhaja
    You self get wahala
    if I talk one thing you go para
    One more try I go taya
    I’m a chairman, Americana
    Just got back from Atlanta
    Small toasting you dey halla
    You dey bath person with saliva
    haba mama
    Me I ready to spend the raba
    so much grain I’m a farmer
    come and harvest cassava
    Ti ba ma toju eh da da
    shey you go reduce the drama?
    shey you no go leave me for yawa?
    shey you go meet my mama?

    Ti gbe gbe
    Ti gbe gbe
    Ti gbe gbe
    All because of ileke. (x2)

    Single
    I’ve been searching
    I want to mingle
    mi oti marry.

    Single
    Ati Searching
    He want to mingle
    Kole marry
    All because of ileke.

    Ahn
    Falz the bahd guy in the building by the way
    Give them oshe
    Yemi Alade
    Eh ehhh.

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Falz single & Searching Yemi Alade
    Latest Stories

    Liya discloses why she left Davido’s label DMW

    March 29, 2026

    2Baba reveals why afrobeats will never crash

    March 29, 2026

    Libianca Returns with Soulful New Single, “I Believe In Better”

    March 29, 2026

    Davido reveal guest lineup for his sold out 2026 London festival

    March 27, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    AFCON 2025 Drama: CAS Breaks Silence on Senegal vs Morocco Case

    March 25, 2026

    End of an Era: Mohamed Salah Announces Liverpool Departure

    March 24, 2026

    Super Eagles Reveal Stunning 2026 Jersey

    March 23, 2026

    Senegal Government Demands Probe Into CAF Over AFCON 2025 Decision

    March 19, 2026
    Lyrics

    “Omo” Lyrics by Priesst

    March 12, 2026

    “10 Minutes” Lyrics by 6uff Feat. Odumodublvck

    March 12, 2026

    “Anini (Thief)” Lyrics by Lil Kesh

    March 12, 2026

    “Mofe” Lyrics by Mavo

    March 12, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.