Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Wande Coal Ft. Wizkid – Ebelebe [Lyrics]
    Lyrics

    Wande Coal Ft. Wizkid – Ebelebe [Lyrics]

    Emma TeeBy Emma TeeMay 24, 2023No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Popular Nigerian singer, Wande Coal has released the lyrics of his new song titled “Ebelebe ” featuring superstar Wizkid.

    Wande Coal Ft. Wizkid– Ebelebe [Lyrics]
    Wande Coal Ft. Wizkid– Ebelebe [Lyrics]
    Relax as we bring you Wande Coal’s “Ebelebe ” lyrics ft. Wizkid

    • Wande Coal Ft. Wizkid– Ebelebe [Lyrics]

    Ebelebe
    Na your side baby girl I wan dey
    All of the things wey you do I wan craze
    Na me and you everything I wan dey
    Heavy duty
    Make a nigga wan pay
    If na craze baby girl I wan craze
    If na dey baby girl I wan dey
    By your side baby girl I wan dey

    Oya jo jo jo
    Girl you fine I can’t take
    Everyday everyday every second say na party
    We go dey
    We go play
    You go se
    Omo tena
    And you know and you know say
    No one like me
    We go tey tey tey tey
    I go dey you go dey
    Omo tena
    When you tell me
    I be Gatsby
    I no dey run for the play
    We go dey
    I go show you how we dey
    Make you show me how you nasty

    Bison
    Fighting
    I’m a street fighter like Tyson
    And I don’t care what I like seeing
    Me I like dark and the light skin
    Girl dem sugar like wiz yeah yeah
    All dem girls that like trips yeah yeah
    Most of my girls they like trees yeah yeah
    All of dem girls are like me yeah yeah

    Give me
    To me
    Tu mi Tu mi
    Gbe mi gbe mi
    Kill me
    Kuku kill me
    Body on me
    Put it on me
    Really
    Really really
    Bad bunny
    Ba mi nibi
    Nibi
    Fun mi nibi
    Omo lo dun to yi

    Ebelebe
    Na your side baby girl I wan dey
    All of the things wey you do I wan craze
    Na me and you everything I wan dey
    Heavy duty
    Make a nigga wan pay
    If na craze baby girl I wan craze
    If na dey baby girl I wan dey
    By your side baby girl I wan dey

    She want to love me by force
    She say that WC wanna be yours
    Na so she start to give me kisses and hugs
    She say she no go ever leave me because
    Cause
    Yeah she love me of course
    And she know say WC na the source
    She want heaven and earth and more
    So I’m shooting it up to the stars

    Give me
    To me
    Tu mi Tu mi
    Gbe mi gbe mi
    Kill me
    Kuku kill me
    Body on me
    Put it on me
    Really
    Really really
    Bad bunny
    Ba mi nibi
    Nibi
    Fun mi nibi
    Omo lo dun to yi

    Ebelebe
    Na your side baby girl I wan dey
    All of the things wey you do I wan craze
    Na me and you everything I wan dey
    Heavy duty
    Make a nigga wan pay
    If na craze baby girl I wan craze
    If na dey baby girl I wan dey
    By your side baby girl I wan dey

     

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Wande Coal Wizkid
    Latest Stories

    2Baba and Wife Natasha Osawaru Melt Hearts in Viral Video

    June 13, 2025

    DJ Obi Calls for Recognition of Skepta’s Role in Afrobeats’ Global Rise

    June 13, 2025

    Portable reacts to VeryDarkMan’s viral criticism of Nigerian music stars

    June 13, 2025

    Victony’s Outlaw EP Surpasses 100 Million Streams on Boomplay

    June 13, 2025
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Tottenham Hotspur confirm the appointment of Thomas Frank

    June 13, 2025

    Matheus Cunha Seals £62.5m Move to Manchester United

    June 12, 2025

    Napoli Completes Kevin De Bruyne After Transfer from Man City

    June 12, 2025

    Official: Tijjani Reijnders Joins Manchester City in £46M Move

    June 11, 2025
    Lyrics

    “R&B ” Lyrics by Davido Feat. Shenseea & 450

    April 18, 2025

    “Offa Me ” Lyrics by Davido Feat. Victoria Monét

    April 18, 2025

    “10 Kilo” Lyrics by Davido

    April 18, 2025

    “CFMF ” Lyrics by Davido

    April 18, 2025
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2025 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.