Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Simi ft. Adekunle Gold – Balance Lyrics
    Lyrics

    Simi ft. Adekunle Gold – Balance Lyrics

    Ayo SamBy Ayo SamJune 7, 2022No Comments2 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Popular Nigerian female singer and songwriter, Simi is out with the lyrics of her new song titled “Balance” featuring Adekunle Gold.

    Simi ft. Adekunle Gold – Balance Lyrics
    Simi ft. Adekunle Gold – Balance Lyrics

    Feel free to sing along to Simi “Balance” Lyrics ft. Adekunle Gold

    Simi ft. Adekunle Gold – Balance Lyrics

    Love wey dem buy no be love oh
    If I gotta buy your love me no want oh
    Yeah yeah
    No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
    Award no dey for sufferhead oh
    No be everything be black and white
    No be everything must turn to fight
    Shebi na everybody wan go heaven
    But no no nobody want to kpai ohOya make you balance nwayioma
    Life no balance nwokeoma
    I hope say you gallant onyeoma
    When you check your balance
    Won ni won wa mi
    Dem no get warrant oh
    Me I just balance yeah yeah
    Hope say I gallant ah ah ah
    When I check my balance
    Alance bam bam

    Story of my life, won tun de o
    Anything I do, dem go dey pose
    Minding my business jejely jeje oh eh
    Oro mi lo n so, won ni mo ti change
    Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
    Fuck your standard
    I don’t live for you no way
    As you can see
    Life is good I don taste money
    God is good, na my testimony
    Everything turn around on a 360 ohhhh

    Oya make you balance nwayioma
    Life no balance nwokeoma
    I hope say you gallant onyeoma
    When you check your balance
    Won ni won wa mi
    Dem no get warrant oh
    Me I just balance yeah yeah
    Hope say I gallant ah ah ah
    When I check my balance
    Balance bam bam

    Everybody get their own for their own body
    Eh eh eh
    Good man suffer but bad man get plenty money
    (Plenty money)
    Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
    Grace pass ability
    So if you see chance

    Better just balance nwayioma
    Life no balance nwokeoma
    I hope say you gallant onyeoma
    When you check your balance
    Won ni won wa mi
    Dem no get warrant oh
    Me I just balance yeah yeah
    Hope say I gallant ah ah ah
    When I check my balance
    Balance bam bam

     

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Adekunle Gold Simi
    Latest Stories

    History Made as Burna Boy Tops Apple Music Global Chart

    July 22, 2026

    Cardi B Breaks Silence on Maduka Okoye Dating Rumours

    July 22, 2026

    Tiwa Savage Reflects on Painful Relationship Experience

    July 22, 2026

    Morgan Rogers Names Key Reason for Joining Chelsea

    July 22, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Morgan Rogers Names Key Reason for Joining Chelsea

    July 22, 2026

    Chelsea Announce Major Morgan Rogers Transfer

    July 21, 2026

    The Biggest Talking Points From 2026 FIFA World Cup

    July 20, 2026

    FIFA Makes Historic Change to World Cup Rewards

    July 17, 2026
    Lyrics

    “Dantata” Lyrics by Rybeena

    July 13, 2026

    “Treat u right” Lyrics by FOLA & Ayra Starr

    July 13, 2026

    “COCA BODY” Lyrics by Frenna Feat. Odeal & Wizkid

    July 13, 2026

    “Alive” Lyrics by Jorja Smith Feat. Wizkid

    July 13, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.