Talented British–Nigerian singer and songwriter, Moelogo teams up with Bella Shmurda to deliver the lyrics of their new song “Jaiye“
Check Moelogo “Jaiye” Lyrics ft Bella Shmurda here
Moelogo ft. Bella Shmurda – Jaiye Lyrics
Intro: Moelogo
Uhunn
Logo
Lati keke
Chorus: Moelogo
Lati kekere
Lati wole o
Mi I no dey greedy with my money o
O bobby me I no like stress
You go dey your dey o
Bella shmurda logo dey
Eee enter body o
Post-Chorus: Bella Shmurda
Ah why I gbesiloun
Why I no go dancy oloun?
Why I no go spend my money o?
Why I no gbesiloun?
Moelogo’s Verse
Logo
Mo le shalaye
Ijoba oloun
Is not far away o
Mon shey lover
Alade
Binti laye
Ika laye
I just want to live my life
Kilode
Leave my life
Make una see my life
Dem want to teef my light
Koshii
Chorus: Moelogo
Lati kekere
Lati wole o
Mi I no dey greedy with my money o
O bobby me I no like stress
You go dey your dey o
Bella shmurda logo dey
Eee enter body o
Post-Chorus: Bella Shmurda
Ah why I gbesiloun
Why I no go dancy oloun?
Why I no go spend my money o?
Why I no gbesiloun?
Bella Shmurda’s Verse
Dem wan come my way
Bring dem over
Dodge the wave
Bring dem over
Play the game
Like Pogba, show dem craze
Dem wan come my way
Oya bring dem over
So I play the game
Likey likey Pogba
Oya show dem craze
Passi to mofaaa
Higher higher
Bridge: Moelogo
I no dey send person
I no dey hold grudges
I’m da shit
Rara emi ko
Mi o demo ri
Kini fe ro gan
Awon to fe shey mi
Shey lon wo ran
Omo ologo 5G 7G
Mo kpor kpor kpor kpor
Mo kpor gan
Chorus: Moelogo
Lati kekere
Lati wole o
Mi I no dey greedy with my money o
O bobby me I no like stress
You go dey your dey o
Shey ni mo gbe tuntun de o
Eee enter body o
Post-Chorus: Bella Shmurda
Ah why I gbesiloun
Why I no go dancy oloun?
Why I no go spend my money o?
Why I no gbesiloun?
Chorus: Moelogo
Lati kekere
Lati wole o
Mi I no dey greedy with my money o
O bobby me I no like stress
You go dey your dey o
Bella shmurda logo dey
Eee enter body o
Outro
Ah emi oran
Eni kan kan
Jijo mi
A ni jekanmo
Lati kekere
Lati wole o
Mi I no dey greedy with my money o
When you hear me say logo.. Banger