Talented Nigerian singer, 2baba has weighed on the current and past situation in the country with the hashtag #UnwashThebrainWash.
In the late hour of Monday, the singer, 2baba talks about how the Africans have abandoned their beliefs and way of life following the lifestyle of the British.
In a series of tweets, he expresses himself on why we should do our things the way it ought to be and not getting out of ideas by not going inline with the ‘copycat’ way of life.
Also, he talks about the oldies who are out of ideas on how to lead, instead of handing over to the youths.
- RELATED: 2Baba drags Blackface, for calling him out over his comment on #EndSARS
- RELATED: “We need total shutdown until politicians Start to answer” -2Baba.
He tweeted:
When other people get something wey be like jazz dem dey use am make things good for their people. Them go even explain am. But why Africa jazz na for only bad bad things? I just say make I ask .
Maybe na only me no know. All press in naija!! PRESIDENCY! ALL STATE GOVERNMENTS!! NIGERIAN POLICE FORCE! NIGERIAN MILITARY!!! DISTURBING NEWS FROM OYIBGO PH, BUT WE NO DEY GET UPDATE. WHEN THE TRUTH COME NOW UNA GO SAY NA FAKE NEWS!! NAIJA PRESSS. LET THE PEOPLE KNOW WHAT’S UP.
“ÒPEN ?YE” in pidgin English mean say u sabi oyibo thing and u dey live oyibo life. “ÒPEN ?YE” don wound us plenty. E make us think say London or yanky accent na intelligence. E make us think say our things na inferior.
E make generally no like ourselves. We sabi oyibo tins pass oyibo. African leaders don give up. Them no get ideas again . Them just dey too proud to ask for young people to take over and help because them don shit for church too much. Every race is racist to black people. WHY?
Until we get our own EDUCATION system plus our MEDIA system plus our AFRICAN POLICY system plus our RESOURCE CONTROL system plus our UNIFIED DEFENCE system.
We will never be independent and in control of African development. AFRICAN LIBERATION Is a serious problem for people who have wronged Africa and people who wish to continue 2 RAPE Africa.Local/foreign But AFRICA is so blessed that we don’t want revenge. We just want to live in peace.Enough things for all. But we must
It always amazes me when I try to get in the mind of people that hate people just because they think they are better based on mumu P.
If na so why not just dey your dey! Na brainwash dey cause am.Them dey everywhere. Na them be politicians tools. Dem go soon start to dey dictate our music for us based on the the company wey u sign with. Na dem go dey select who dem want for us because dem get structures and their banks dey support dem. But I trust all our young musicians say them no go sign slave contracts.
Peep the series of tweets below:-
When other people get something wey be like jazz dem dey use am make things good for their people. Them go even explain am.
But why Africa jazz na for only bad bad things? I just say make I ask . Maybe na only me no know. #endsars #BETTERNIGERIA #UNWASHTHEBRAINWASH— #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 2, 2020
All press in naija!! PRESIDENCY! ALL STATE GOVERNMENTS!! NIGERIAN POLICE FORCE! NIGERIAN MILITARY!!! DISTURBING NEWS FROM OYIBGO PH, BUT WE NO DEY GET UPDATE.
WHEN THE TRUTH COME NOW UNA GO SAY NA FAKE NEWS!!
NAIJA PRESSS. LET THE PEOPLE KNOW WHAT'S UP.#UNWASHTHEBRAINWASH— #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 2, 2020
"ÒPEN ĚYE" in pidgin English mean say u sabi oyibo thing and u dey live oyibo life. "ÒPEN ĚYE" don wound us plenty.
E make us think say London or yanky accent na intelligence.
E make us think say our things na inferior. E make generally no like ourselves.#UNWASHTHEBRAINWASH— #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 3, 2020
We sabi oyibo tins pass oyibo.
African leaders don give up. Them no get ideas again . Them just dey too proud to ask for young people to take over and help because them don shit for church too much.
Every race is racist to black people.
WHY? #UNWASHTHEBRAINWASH— #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 3, 2020
Until we get our own EDUCATION system plus our MEDIA system plus our AFRICAN POLICY system plus our RESOURCE CONTROL system plus our UNIFIED DEFENCE system
We will never be independent and in control of African development. #UNWASHTHEBRAINWASH— #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 3, 2020
AFRICAN LIBERATION
Is a serious problem for people who have wronged Africa and people who wish to continue 2 RAPE Africa.
Local/foreign
But AFRICA is so blessed that we don't want revenge.
We just want to live in peace.
Enough things for all.
But we must #UNWASHTHEBRAINWASH— #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 3, 2020
It always amazes me when I try to get in the mind of people that hate people just because they think they are better based on mumu P.
If na so why not just dey your dey!
Na brainwash dey cause am.
Them dey everywhere.
Na them be politicians tools. #UNWASHTHEBRAINWASH
EYE SEE!— #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 3, 2020
Dem go soon start to dey dictate our music for us based on the the company wey u sign with. Na dem go dey select who dem want for us because dem get structures and their banks dey support dem.
But I trust all our young musicians say them no go sign slave contracts. #WARRIORS— #ONELOVERELIGION #UNWASHTHEBRAINWASH #OPENYOUREYES (@official2baba) November 3, 2020