Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Wizkid ft. Buju – Mood Lyrics
    Lyrics

    Wizkid ft. Buju – Mood Lyrics

    Ayo SamBy Ayo SamAugust 27, 2021Updated:March 18, 2022No Comments4 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Starboy Records CEO, Wizkid releases the lyrics of his new song titled “Mood” featuring Nigerian singer, Buju.

    Wizkid ft. Buju – Mood Lyrics
    Wizkid ft. Buju – Mood Lyrics

    Feel free to sing along to Wizkid “Mood” Lyrics ft. Buju 

    Wizkid ft. Buju – Mood Lyrics

    Chorus: Buju
    I’m in the big mood
    Girl I dey feel you
    Something wey come cooli my body tell me will you do
    I’m in the big mood
    Girl I dey feel you
    Something wey come cooli my body tell me will you do
    Make we go dey sempe
    But some liquor dey do me jeje
    Get somethings wey dey bother my head, I swear
    Naa you dey cool my stress, oh yeah
    Make we go dey sempe
    But some liquor dey do me jeje
    Get somethings wey dey bother my head, I swear
    Na you dey cool my stress, oh yeah

    Verse one: Wizkid
    I’m in the big mood
    Girl I dey feel you
    I know say all cost pass money but as e wan do
    I’m in the big mood
    Girl I dey want you
    Na only you wey fit cooli my body nobody but you

    Pre-Chorus: Wizkid
    Every night I go dey rock your body o
    Baby girl we go dey no solo o
    Nobody fit tell me to leave my baby o
    Bend every night e fit turn to baby o
    Me and you when you wake up, girl you splashing on me o
    Girl look like sweat all on me o
    Like the design you be dripping on me o
    Maybe that’s why I no fit leave yeah

    Chorus: Buju
    I’m in the big mood
    Girl I dey feel you
    Something wey come cooli my body tell me will you do
    I’m in the big mood
    Girl I dey feel you
    Something wey come cooli my body tell me will you do
    Make we go dey sempe
    But some liquor dey do me jeje
    Get somethings wey dey bother my head, I swear
    Na you dey cool my stress, oh yeah
    Make we go dey sempe
    But some liquor dey do me jeje
    Get somethings wey dey bother my head, I swear
    Na you dey cool my stress, oh yeah

    Verse two: Wizkid
    Baby baby girl you know
    When the money don dey shey show say na starboy, big wiz, big daddy enter the show
    We no dey mind person omo we just come here mind our own
    A gbomo wa but a ma gbomo lo
    Omo like 20 standard yo
    We no dey mind person
    We never kill person o

    Pre-Chorus: Wizkid
    Every night I go dey rock your body o
    Baby girl we go dey no solo o
    Nobody fit tell me to leave my baby o
    Bend every night e fit turn to baby o
    Me and you when you wake up, girl you splashing on me o
    Girl look like sweat all on me o
    Like the design you be dripping on me o
    Maybe that’s why I no fit leave yeah

    Chorus: Buju
    I’m in the big mood
    Girl I dey feel you
    Something wey come cooli my body tell me will you do
    I’m in the big mood
    Girl I dey feel you
    Something wey come cooli my body tell me will you do
    Make we go dey sempe
    But some liquor dey do me jeje
    Get somethings wey dey bother my head, I swear
    Na you dey cool my stress, oh yeah
    Make we go dey sempe
    But some liquor dey do me jeje
    Get somethings wey dey bother my head, I swear
    Na you dey cool my stress, oh yeah

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    BNXN Buju Starboy Records Wizkid
    Latest Stories

    AG Baby surprises Simi with Mercedes-Benz GLE for her 38th birthday

    April 20, 2026

    Femi Kuti sets the record straight on legendary Fela Kuti’s catalogue

    April 20, 2026

    Don Jazzy reveals why he follows ‘Gen Z baddies’ on social media

    April 20, 2026

    Davido reveals why his childrens won’t be entertainers

    April 20, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Messi Stuns Football World With Surprise Ownership Move

    April 16, 2026

    FIFA Plans Historic World Cup 2026 Halftime Show

    April 16, 2026

    UEFA speaks on Barcelona’s complaint over Atlético handball incident

    April 14, 2026

    Ghana FA Appoints Carlos Queiroz as New Coach

    April 14, 2026
    Lyrics

    Shy Lover Lyrics by Mavo

    April 3, 2026

    “I Am” Lyrics by Omah Lay

    April 3, 2026

    “Coping Mechanism” Lyrics by Omah Lay

    April 3, 2026

    “AMEN ” Lyrics by Omah Lay

    April 3, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.