Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Tekno – Choko [Lyrics]
    Lyrics

    Tekno – Choko [Lyrics]

    Akinsanya WasiuBy Akinsanya WasiuAugust 19, 2018No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Tekno Choko LyricsHere is Tekno Choko Lyrics, Check it lout below;

    DOWNLOAD MP3 HERE

    (Chorus)
    If you give me your love baby I no go joke oh, turn around make I comot something for your back oh
    And I Dey like the way you dey enter the motor oh
    I don choko, I don choko, choko
    Oh no no no no no no, I like when when your body dey roll oh
    Oh no no no no no no, Folake come and ko ma roll
    Oh no no no no no no, I no go ever leave you waka oh
    Oh no no no no no no, I say you are the one for me

    (Verse 1)
    Kpe kpe di kpe kpe, she gat me o di kpe kpe
    Iyawo serenre, I like the way you do ge ge o
    For your information I get the connection now you know for my heart you win the election
    Say it’s my decision, occupation, indication say na yes

    (Chorus)
    If you give me your love baby I no go joke oh, turn around make I comot something for your back oh
    And I Dey like the way you dey enter the motor oh
    I don choko, I don choko, choko
    Oh no no no no no no, I like when when your body dey roll oh
    Oh no no no no no no, Folake come and ko ma roll
    Oh no no no no no no, I no go ever leave you waka oh
    Oh no no no no no no, I say you are the one for me

    (Verse 2)
    Baby cooperate oh, me and you we correct oh
    Since I indicate o, say na you whe me wan to kpe
    You cannot regret oh, 62 times that we met
    (?)

    (Chorus)
    If you give me your love baby I no go joke oh, turn around make I comot something for your back oh
    And I Dey like the way you dey enter the motor oh
    I don choko, I don choko, choko
    Oh no no no no no no, I like when when your body dey roll oh
    Oh no no no no no no, Folake come and ko ma roll
    Oh no no no no no no, I no go ever leave you waka oh
    Oh no no no no no no, I say you are the one for me

    (Outro)
    You are the one, you are the one, you are the one , you are the one, you are the one for me
    Slim daddy

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Choko Tekno
    Latest Stories

    Bundle Bundle: Mistikay Turns Pain Into Celebration

    May 29, 2026

    Bhadboi OML Officially Parts Ways With Dapper Music

    May 29, 2026

    Balloranking Extends Deal With Dapper Music

    May 29, 2026

    Thee EP: Idimilan Speaks on Pressure, Fake Love, and Finding Peace

    May 28, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Who’s In? Early Look At 2026/27 UCL Qualified Clubs

    May 26, 2026

    Fernandes Named 2025/26 Premier League Player Of The Season

    May 23, 2026

    Thomas Tuchel Reveals Why Palmer Missed England World Cup Squad

    May 23, 2026

    Pep Guardiola To Leave Manchester City At End Of Season

    May 22, 2026
    Lyrics

    “Skilful” Lyrics by Asake

    May 2, 2026

    “Oba” Lyrics by Asake

    May 2, 2026

    “Amen” Lyrics by Asake

    May 2, 2026

    “MCBH” Lyrics by Asake

    May 1, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.