Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Skales – N2S (Nobody To Somebody) Lyrics
    Lyrics

    Skales – N2S (Nobody To Somebody) Lyrics

    Ayo SamBy Ayo SamFebruary 17, 2022No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Popular Nigerian singer, Skales has dropped the lyrics of his latest song “N2S (Nobody To Somebody)“.

    Skales - N2S (Nobody To Somebody) Lyrics
    Skales – N2S (Nobody To Somebody) Lyrics

    Check below for Skales “N2S (Nobody To Somebody)” Lyrics

    Skales – N2S (Nobody To Somebody) Lyrics

    As I pull up on my insta
    Mr Skales on a mission dem Dey see on television yeiyee (Amujei) (imix magic)

    If you are nobody today o you be somebody tomorrow
    Don’t worry
    You are somebody
    If you are nobody today o you be somebody tomorrow
    No worry, you are somebody

    E don Dey clear for dia eyes o
    As I Dey give dem the magic
    Everybody don Dey vibe
    Dem don Dey dance
    And as e Dey clear for dia eyes o
    I go Dey give back to back hits
    Nobody fit to distract me
    Dem no fit destroy me Aje

    As I pull up on my Insta
    Some of my padi
    Dem no Dey reason all my ginger
    Even the energy
    If you believe, you go defeat o
    (Humming)
    Just believe, make you no do pa** yourself ooooh…

    If you are nobody today o you be somebody tomorrow
    Don’t worry
    You are somebody
    If you are nobody today o you be somebody tomorrow
    No worry ,you are somebody

    As I pull up on my Insta
    (Humming)
    Some of my padi
    Dem no Dey reason all my ginger

    As I pull up on my Insta
    (Yeiyeeeh)
    reason all my ginger
    Even the energy

    Na who first buy car buy old model o
    I’m a time bomb time go tell o
    Been a badman of recent o
    Baba Gods grace sufficient o
    (Humming)
    Every thing I put out wicked o
    Give them back to back repeated o
    Fought battles undefeated o
    Now the ginger is unlimited o
    (Oooooh ahhh somebody!!)

    As I pull up on my Insta
    Some of my padi
    Dem no Dey reason all my ginger
    Even the energy
    If you believe, you go defeat o
    Just believe, make you no do pa** yourself o
    CHOIR (call/response)

    If you are nobody today o you be somebody tomorrow
    Don’t worry
    You are somebody
    If you are nobody today o you be somebody tomorrow
    No worry ,you are somebody

    As I pull up on my Insta
    Some of my padi
    Dem no Dey reason all my ginger

    As I pull up on my Insta
    (Yeiyeeeh) (bobberry)
    reason all my ginger
    Even the energy

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Skales
    Latest Stories

    2026 MTV VMAs: Nominees, Date and How to Vote

    August 19, 2026

    Veuve Clicquot: AGADA Celebrates Growth With Psycho YP

    August 18, 2026

    Shallipopi Challenges Dapper Damm to Address Ongoing Dispute

    August 18, 2026

    Davido Reflects on Ademola Adeleke’s Political Journey

    August 18, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Arsenal Make Early Statement With Community Shield Win Over Manchester City

    August 17, 2026

    Cristiano Ronaldo Hints at Retirement as Final Chapter Approaches

    August 17, 2026

    Trabzonspor Seal Mohamed Salah Transfer

    August 5, 2026

    Jordan Henderson explains why he joined Chelsea

    August 4, 2026
    Lyrics

    “GTA” Lyrics by Seyi Vibez

    August 5, 2026

    “Eja Meja” Lyrics by BNXN & Asake

    August 5, 2026

    “Julie” Lyrics by Davido

    August 5, 2026

    “Amazing Grace” Lyrics by Davido Feat. Black Sherif

    August 5, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.