Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Simi ft. Adekunle Gold – Balance Lyrics
    Lyrics

    Simi ft. Adekunle Gold – Balance Lyrics

    Ayo SamBy Ayo SamJune 7, 2022No Comments2 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Popular Nigerian female singer and songwriter, Simi is out with the lyrics of her new song titled “Balance” featuring Adekunle Gold.

    Simi ft. Adekunle Gold – Balance Lyrics
    Simi ft. Adekunle Gold – Balance Lyrics

    Feel free to sing along to Simi “Balance” Lyrics ft. Adekunle Gold

    Simi ft. Adekunle Gold – Balance Lyrics

    Love wey dem buy no be love oh
    If I gotta buy your love me no want oh
    Yeah yeah
    No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
    Award no dey for sufferhead oh
    No be everything be black and white
    No be everything must turn to fight
    Shebi na everybody wan go heaven
    But no no nobody want to kpai ohOya make you balance nwayioma
    Life no balance nwokeoma
    I hope say you gallant onyeoma
    When you check your balance
    Won ni won wa mi
    Dem no get warrant oh
    Me I just balance yeah yeah
    Hope say I gallant ah ah ah
    When I check my balance
    Alance bam bam

    Story of my life, won tun de o
    Anything I do, dem go dey pose
    Minding my business jejely jeje oh eh
    Oro mi lo n so, won ni mo ti change
    Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
    Fuck your standard
    I don’t live for you no way
    As you can see
    Life is good I don taste money
    God is good, na my testimony
    Everything turn around on a 360 ohhhh

    Oya make you balance nwayioma
    Life no balance nwokeoma
    I hope say you gallant onyeoma
    When you check your balance
    Won ni won wa mi
    Dem no get warrant oh
    Me I just balance yeah yeah
    Hope say I gallant ah ah ah
    When I check my balance
    Balance bam bam

    Everybody get their own for their own body
    Eh eh eh
    Good man suffer but bad man get plenty money
    (Plenty money)
    Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
    Grace pass ability
    So if you see chance

    Better just balance nwayioma
    Life no balance nwokeoma
    I hope say you gallant onyeoma
    When you check your balance
    Won ni won wa mi
    Dem no get warrant oh
    Me I just balance yeah yeah
    Hope say I gallant ah ah ah
    When I check my balance
    Balance bam bam

     

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Adekunle Gold Simi
    Latest Stories

    Chelsea Sack Enzo Maresca Amid Turbulent Season

    January 1, 2026

    AFCON Morocco 2025: CAF Unveils Round of 16 Match Schedule

    January 1, 2026

    Forbes Unveils 2025 List of Highest-Paid Musicians in The World

    December 31, 2025

    Fans Gets Electric as Wizkid Makes Unexpected Cameo at Gunna’s Fest

    December 30, 2025
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Chelsea Sack Enzo Maresca Amid Turbulent Season

    January 1, 2026

    AFCON Morocco 2025: CAF Unveils Round of 16 Match Schedule

    January 1, 2026

    2026 FIFA World Cup Sparks Global Rush With Ticket Requests

    December 30, 2025

    AFCON 2025: Chelle Explains Why Nwabali May Miss Uganda Clash

    December 30, 2025
    Lyrics

    “2Factor” Lyrics by Young Jonn, Focalistic & Asake

    December 26, 2025

    “Galorizzy” Lyrics by DJ Ecool, Davido, Mavo & Morravey

    December 26, 2025

    “Nakupenda” Lyrics by Txc Feat. Davido, Zlatan & Shoday

    December 26, 2025

    “Like That (bomboclaat)” Lyrics by Shallipopi Feat. Wizkid

    December 8, 2025
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.