Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Mr Eazi Skin Tight Lyrics
    Lyrics

    Mr Eazi Skin Tight Lyrics

    OG BosBy OG BosMarch 7, 20181 Comment3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email
    Mr Eazi Skin Tight LyricsMr Eazi Skin Tight Lyrics Get The Song Here
    If you give your heart to me
    I no go let you go
    Wey I no go do you basa basa
    Baby trust in me
    When you give your heart to me
    I no go let you go
    Wey I no go do you basa basa
    Baby trust in me
    I go dey your body like skin tight
    Wey I go dey by your side
    Them times wey I no get sika
    You dey by my side
    So make I dey your body like skin tight
    Wey I go dey by your side
    ‘Cause them times when I no get sika
    You dey by my side
    Oh na na na na
    Eeeeey my baby o
    Oh sweetie o
    Eeeyyyy my baby o
    Ooh
    Nobody show me love like my baby
    You be the only one for me
    Only one for me
    You be the only one that I need
    Sekeof when I no get ee
    You no be runaway
    You stay with me
    Baby now I don’t get ee
    Make you no runaway stay with me
    ‘Cause me and you were meant to be
    If you give your heart to me
    I no go let you go
    Wey I no go do you basa basa
    Baby trust in me
    When you give your heart to me
    I no go let you go
    Wey I no go do you wrong no
    Baby trust in me
    I go dey your body like skin tight
    Wey I go dey by your side
    Them times when I no get sika
    You dey by my side
    Make I dey your body like skin tight
    Wey I go dey by your side
    ‘Cause then times when I no get sika
    Wey you dey by my side
    Oh na na na na
    Eeeeey my baby o
    Oh sweetie o
    Eeeyyyy my baby o
    Oh
    Love to, love to, love ya
    If you give your heart
    Baby love to, love to, love ya
    Never make you cry boy
    Love to, love to, love ya
    Forever baby
    Love to, love to, love ya
    Make we bankulize and
    Love to, love to, love ya
    Love to, love to, love to, love to, love ya
    Love ya, love ya
    I go dey your body like skin tight
    Wey I go dey by your side
    Them times when I no get sika
    Wey you dey with me
    I go dey your body like skin tight
    Wey I go dey by your side
    Then times when I no get sika
    Wey you dey with me
    Oh na na na na
    Sha milogo sha milogo
    Sha sha sha milogo sha milogo
    Baby now put it on me girl make I see
    Sha sha sha milogo sha milogo
    Sha sha sha milogo sha milogo
    Baby now put it on me girl make I see
    Baby now put it on me girl make I see
    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Mr Eazi Skin Tight
    Latest Stories

    Seun Kuti Blasts Comparisons Between His Father Fela and Wizkid

    January 10, 2026

    Tiwa Savage Reveals Why She Keeps Her Son Jamil, Grounded

    January 10, 2026

    Lagos Magic: Davido Speaks on Home Performances

    January 10, 2026

    Johnny Drille Reveals How He Finds Balance Through Fatherhood

    January 10, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Manchester City announce the signing of Antoine Semenyo.

    January 9, 2026

    Premier League Player, Manager of December 2025 Nominees

    January 9, 2026

    Anthony Joshua Breaks Silence After His Friends Funeral Backlash

    January 8, 2026

    Maresca breaks silence on Chelsea exit as Rosenior is announced

    January 6, 2026
    Lyrics

    “2Factor” Lyrics by Young Jonn, Focalistic & Asake

    December 26, 2025

    “Galorizzy” Lyrics by DJ Ecool, Davido, Mavo & Morravey

    December 26, 2025

    “Nakupenda” Lyrics by Txc Feat. Davido, Zlatan & Shoday

    December 26, 2025

    “Like That (bomboclaat)” Lyrics by Shallipopi Feat. Wizkid

    December 8, 2025
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.