Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Burna Boy ft. Wizkid – Ballon D’or Lyrics
    Lyrics

    Burna Boy ft. Wizkid – Ballon D’or Lyrics

    Ayo SamBy Ayo SamDecember 15, 2021No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Grammy-award winners, Burna Boy and Wizkid unveil the lyrics of their new hit song titled “Ballon D’or“.

    Burna Boy ft. Wizkid - Ballon D'or Lyrics
    Burna Boy ft. Wizkid – Ballon D’or Lyrics

    Sit back and enjoy as we bring you Burna Boy “Ballon D’or” lyrics ft. Wizkid.

    Burna Boy ft. Wizkid – Ballon D’or Lyrics

    Intro
    Omo guy, wetin dey sup, wetin dey sup?
    Yeah-yeah
    One man, two man
    Three, don penkelemess

    Chorus
    Penkelemess
    Con dey move like a disco
    Won ni ki ma lo latan
    I be pose, I be actor
    So therefore give me Ballon D’or
    Oya, come take a picture
    Rora yo ayo n kpa iyan
    Oya, follow my instructions

    Post-Chorus
    Won nle mi bo, won nle mi bo
    Won nle mi bo
    Won nle mi bo, won nle mi bo
    Won nle mi bo

    Verse one
    Penkelemess
    Come dey smoke cannabis
    Doctor say makе I pop one of this
    Make me fly likе say I’m Aladdin
    Come bring some kind melodies
    Omo Messi self no do pass at this
    So many things inside of my jeans
    I swear down e be things, e be things

    Chorus
    Penkelemess
    Con dey move like a disco
    Won ni ki ma lo latan
    I be pose, I be actor
    So therefore give me Ballon D’or
    Oya, come take a picture
    Rora yo ayo n kpa iyan
    Oya, follow my instructions

    Verse two
    Oh, Lord of mercy
    I dey with one wey dey call me Messi
    I dey for shitta, she go fly, come check me
    I neva see person wey fit money impress me
    All of the things she dey do, she dey test me
    I dey with kele wey for back, I dey pressing
    The one I carry come don dey suspect me
    She call me small body, big engine, oh-ah
    On my number, she calling on
    Anytime wey she wan’ give me loving, ah
    And like flat tire, me go pump it up
    And every other day na she dey turn me on
    Say me I still dey make her come the more
    As soon as we reach house, we dey kponkriyon
    Walahi I forget say her guy dey for there
    See omo, omo mo ti kpenkelemes o

    Chorus
    Penkelemess
    Con dey move like a disco
    Won ni ki ma lo latan
    I be pose, I be actor
    So therefore give me Ballon D’or
    Oya, come take a picture
    Rora yo ayo n kpa iyan
    Oya, follow my instructions

    Post-Chorus
    Won nle mi bo, won nle mi bo
    Won nle mi bo
    Won nle mi bo, won nle mi bo
    Won nle mi bo
    Won nle mi bo, won nle mi bo
    Won nle mi bo
    Won nle mi bo, won nle mi bo
    Won nle mi bo

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Burna Boy Wizkid
    Latest Stories

    Blaqbonez and Asake Reunite on ‘IKEBE 3000’

    October 2, 2026

    DJ Tunez and Terry Apala Reunite for ‘Apala Groove’

    October 2, 2026

    Mr Eazi Links Up With MOLIY on New Single ‘Comfort’

    October 2, 2026

    Mr P Releases New Single ‘Chukwu Mme’ Ahead of ‘OG Forever’

    October 2, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Eric Chelle reacts to Super Eagles defeat against Guinea-Bissau

    September 30, 2026

    Manchester City Found Guilty of Financial Breaches as Sanctions Await

    September 29, 2026

    2027 AFCON Qualifiers: Groups, Fixtures, Standings and Key Dates

    September 24, 2026

    Messi Unveils Special Argentina Jersey Ahead of Final International Appearance

    September 22, 2026
    Lyrics

    “Shamaya” Lyrics by BNXN Feat. FOLA

    October 1, 2026

    “Let It Go” Lyrics by Young Jonn

    October 1, 2026

    “Shege” Lyrics by Young Jonn

    September 29, 2026

    “Ws in The Chat” Lyrics by Young Jonn

    September 29, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.