Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Ayra Starr – Rush [Lyrics]
    Lyrics

    Ayra Starr – Rush [Lyrics]

    Ayo SamBy Ayo SamOctober 30, 2022No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Mavin Records songstress, Ayra Starr is out with the lyrics of her hit song titled “Rush“

    Ayra Starr - Rush [Lyrics]
    Ayra Starr – Rush [Lyrics]
    Check below for Ayra Starr “Rush” Lyrics

    Verse one
    Sabi girls no dey too like talk
    Animals dey in human form
    Padi man, nobody like work
    But you must hustle of you wan chop
    E no finish dem wan fight us
    If them dey run dem no fit catch up
    I no dey for say I too righteous
    No come dey form say you too like us

    Pre-Chorus
    Me no get time for the hate and the bad energy
    Got my mind on my money
    Make you dance like Poco Lee
    Steady green like broccoli
    Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
    Kudi na my fantasy
    Dem wan dey check if my tap e no rush

    Chorus
    But e dey rush
    E dey rush well well
    E bе much
    Na God dey make my tap, e dеy rush
    The kind money we touch
    But e dey rush
    E dey rush well well
    E be much
    No be hype, everybody dey crush
    There’s no dulling with us (There’s no dulling with us)
    Pa pa ri, pi pa pa ri pa
    Pa pa ri, pi pa pa ri pa
    Pa pa ri, pa ri pa pa ri

    Verse two
    Jofunmi Japata
    I dey go Ghana
    You never touch
    You dey form papas
    Which kind money we never see before
    Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
    Ajeh ajeh
    Can never take my cake away
    You can’t count my grace
    I just dey my lane
    I just dey my lane

    Pre-Chorus
    Me no getty time for the hate and the bad energy
    Gat mi mind on my money
    Make you dance like poco lee
    Steady green like broccoli
    Steady on my grind no won hear what they want telly me
    Kudi na my fantasy
    Dem won dey check if my tap e no rush

    Chorus
    But e dey rush
    E dey rush well well
    E be much
    Na God dey make my tap, e dey rush
    No be hype, everybody dey crush
    The kind money we touch
    But e dey rush
    E dey rush well well
    E be much
    No be hype everybody dey crush
    There’s no dulling with us

    Outro
    But e dey rush
    E dey rush well well
    E be much
    Na God dey make my tap, e dey rush
    No be hype, everybody dey crush
    The kind money we touch
    But e dey rush
    E dey rush well well
    E be much
    No be hype everybody dey crush
    There’s no dulling with us (There’s no dulling)

     

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Ayra Starr Mavin Records
    Latest Stories

    Oladips Drops Uplifting New Single ‘Keep Showing Up’

    August 9, 2026

    Ruger Enters New Era With ‘RU (Raw & Unfiltered)’ Vol.1

    August 9, 2026

    Mr P Drops Romantic New Single ‘I Love You Because’

    August 9, 2026

    Zlatan Brings Back His Street-Pop Energy on ‘ITALAWA’

    August 9, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Trabzonspor Seal Mohamed Salah Transfer

    August 5, 2026

    Jordan Henderson explains why he joined Chelsea

    August 4, 2026

    What’s New? Premier League Reveals 2026/27 Rule Changes

    July 30, 2026

    Chelsea Complete Move for Maxence Lacroix From Crystal Palace

    July 30, 2026
    Lyrics

    “GTA” Lyrics by Seyi Vibez

    August 5, 2026

    “Eja Meja” Lyrics by BNXN & Asake

    August 5, 2026

    “Julie” Lyrics by Davido

    August 5, 2026

    “Amazing Grace” Lyrics by Davido Feat. Black Sherif

    August 5, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.