Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » 24/7 Lyrics by Joeboy
    Lyrics

    24/7 Lyrics by Joeboy

    Ayo SamBy Ayo SamDecember 9, 2023No Comments2 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Talented Nigerian singer and songwriter, Joeboy is out with the lyrics of his new song titled “24/7“

    24/7 Lyrics by Joeboy
    24/7 Lyrics by Joeboy

    See below for 24/7 Lyrics by Joeboy

    24/7 Lyrics by Joeboy

    Carry my matter for my head
    I no dey fo I no dey send
    ‘Cause if I carry last today nobody go reason me nobody go care
    Long as the raba choke
    Dem no go leave you alone
    Na why I dey grind non stop and I vibe non stop
    ‘Cause a man must chop, oh yeah

    Brother man
    Me I want to dance and flex and feel alright
    Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother
    Me don’t worry what no other man dey think about
    A nigga man
    Me I face my front I no get time
    Brother man
    Me I want to dance and flex and feel alright
    Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother
    Me don’t worry what no other man dey think about
    A nigga man
    Me I face my front I no get time

    Shey na me you wan dey whine
    No man dey God no bigger than
    Face my grind hate no brother man
    If dem like make them carry my yarn around town (oou wo)
    And na better I dey find
    Nothing wey my God no fit do
    Bad mind come my way me I bind
    Time e no dey
    I no get time

    Brother man
    Me I want to dance and flex and feel alright
    Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother
    Me don’t worry what no other man dey think about
    A nigga man
    Me I face my front I no get time

    Brother man
    Me I want to dance and flex and feel alright
    Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother
    Me don’t worry what no other man dey think about
    A nigga man
    Me I face my front I no get time
    Joe, Joe, Joeboy ‘pon deck

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Joeboy
    Latest Stories

    Eric Chelle reacts to Super Eagles defeat against Guinea-Bissau

    September 30, 2026

    “Shege” Lyrics by Young Jonn

    September 29, 2026

    “Ws in The Chat” Lyrics by Young Jonn

    September 29, 2026

    “Glass In The Air” Lyrics by Young Jonn

    September 29, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Eric Chelle reacts to Super Eagles defeat against Guinea-Bissau

    September 30, 2026

    Manchester City Found Guilty of Financial Breaches as Sanctions Await

    September 29, 2026

    2027 AFCON Qualifiers: Groups, Fixtures, Standings and Key Dates

    September 24, 2026

    Messi Unveils Special Argentina Jersey Ahead of Final International Appearance

    September 22, 2026
    Lyrics

    “Shege” Lyrics by Young Jonn

    September 29, 2026

    “Ws in The Chat” Lyrics by Young Jonn

    September 29, 2026

    “Glass In The Air” Lyrics by Young Jonn

    September 29, 2026

    “Malaria” Lyrics by Ayo Maff Feat. Zinoleesky

    September 29, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.