Rudeboy, one-half of the legendary duo P-Square, has dropped a catchy new single, “Vitamin D,” with lyrics that’s guaranteed to become your new earworm.
Check it out below
Rudeboy – Vitamin D Lyrics
Intro
Wi wi
Williz!
Giddem!
Refrain
Your body, body, body
Your body, body, body
Your body, body, body
Your body
Chorus
she say make I give her
Vitamin C , Vitamin C
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better Vitamin D
As I dey pull-up
Na rain de fall ohh
Na so de thing dey burn ohh
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
Oh yeah
Verse 1
It is a vitamin something
Making her melanin popping
Her body so weak, need strong thin
She’s feeling lonely, no fronting
Na na
Your body, body, body
You don’t need a doctor
Na me go dey run your case
When you reach the bus stop
Make you just dey come my place
If dem call you Uche
I go still dey look your face
I go dey look your face
Chorus
She say make I give her
Vitamin C, Vitamin C
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
As I de pull-up na rain dey fall ohh
Na so dey thin dey burn ohh
Me switch up the game me give her
Vitamin D, better vitamin D
Oh yeah
Verse 2
I give her vitamin wey dey bring the ginger
the energy to lose control
Wetin I give her wey de sweet her
E de sweet her and I can’t deny
Your body, body, body
You don’t need a doctor
Na me go dey run your case
When you reach the bus stop
Make you just dey come my place
If dem call you Uche
I go still dey look your face
I go dey look your face
Outro
Oh yeah
Yeah ehh
Eehh
It is a vitamin something
Vitamin D