Popular Nigerian singer and songwriter, Victor AD teams up with Phyno to deliver the lyrics of their new song titled “Anymore“
Sit back and enjoy Victor AD “Anymore” Lyrics ft. Phyno
Victor AD ft. Phyno – Anymore Lyrics
Victor take time oooo
Take time for my house
Them go kill you kill you throw way for nothing
Victor abeg leave this people they ready to kill you well well
Your love is slow
Something like a Lagos traffic
Girl I dey hold up for you
And I go hold up for you
Your love is focus
Something I can never practice
Baby girl you too get artists
You draw attention you be artists
Your love dey focus
Wahala for who no get artists
But thanks be with god no the baptist
Nor dey do like say you nor notice
Love don’t leave here anymore ooooo
Say love don’t leave her anymore ooooo
Say love don’t leave here anymore
Don’t go, don’t go
Love don’t leave here anymore
Yeah you see I don’t wanna ever live my life without you
The place I wanna stay na beside you
Your fire is too hot me to handle
Turn me into a fool because say I chop your apple
Negodi you dey show me love sor sor mgab ago di
Mana ago gu you come near my energy
So get the fuck out of my memory
Wetin I never see
Wanna be your king make you call me upper but wetin I receive nor be wetin I order
La ki si gbegidobi gba guy wedorka
If I begin yarn you wetin dey in my matter
Shay I tell a guy say I fit die for your matter
But after mmachorputa na asa na ubu actor
Nka na reason na background another chapter
And now I no that love don’t leave you here anymore
Love don’t leave here anymore
Don’t go don’t go
Love don’t leave here anymore ooooo
Before I talk one you talk two
Emotional blackmail u dey cry too
I dey say sorry
For things I nor do
Omor I no ooo get choice I have to
Because I carry Rebecca you dey carry come
Na person bill I carry car /come
Wey she carry come
Oh baby take it easy na love I carry come
And I say know that thing say I love you
Your love dey focus
Wahala for who no get artists
But thanks be with god no the baptist
Nor dey do like say you know notice
Love don’t leave here anymore ooooo
Say love don’t leave here anymore ooooo
Say love don’t leave here anymore
Don’t go don’t go
Love don’t leave here anymore ooooo
Love don’t leave here anymore
Ladies and gentlemen
Na person bill I carry car when she carry come
Wahala for who no get artists
Ah