Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Reekado Banks ft. Tiwa Savage, Fiokee – Like [Lyrics]
    Lyrics

    Reekado Banks ft. Tiwa Savage, Fiokee – Like [Lyrics]

    OG BosBy OG BosDecember 27, 2017No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Reekado Banks ft. Tiwa Savage, Fiokee – Like [Lyrics]Reekado Banks ft. Tiwa Savage, Fiokee – Like [Lyrics] [DOWNLOAD HERE]

    to all the girl wey dey sing song yeah
    ah reeky baby oh
    fiokee, tiwa savge

    [hook] me i get girl i go die for, i get girl i go sing for
    50 girls on defaults, but na you be the one i go kill for
    baby girl you be jailer, handcuff me no go leave me oh
    you be one in a million, baby chop all my million[chorus – reekado banks] see like wizzy baby i manya oh manya oh, manya oh
    like davido you get fire oh fire oh, fire oh
    tiwa baby, malo oh malo oh, malo oh
    she say reeky jeje oh jeje oh, jeje oh

    [bridge] go go, go shawty.. girl its your birthday
    go go, go shawty.. you know its your birthday
    go go, go shawty.. yeah its your birthday
    go go, go shawty.. you know its your birthday[verse 1 – reekado banks] kama lole, dance to the beat no dey frustrate me
    loving the way you concentrate
    the way that you whine that your body eh eh
    baby kama lole, dance to the beat no dey frustrate me
    liking the way you concentrate
    the way that you whine that your body killing me slow

    [chorus – reekado banks] see like wizzy baby i manya oh manya oh, manya oh
    like davido you get fire oh fire oh, fire oh
    tiwa baby, malo oh malo oh, malo oh
    she say reeky jeje oh jeje oh, jeje oh[bridge – tiwa savage] go go, go shawty.. girl its your birthday
    go go, go shawty.. you know its your birthday
    go go, go shawty.. yeah its your birthday
    go go, go shawty.. you know its your birthday

    [verse 2 – tiwa savage] baby only you i go dance for
    loose control no be my fault
    and every time i’m with you
    i dey feel so cool
    i no send take my mask off
    see baby boy you be jailer
    handcuff me no go leave me o
    you be one in a million
    make i chop all your millions
    i dey pray make we last long
    i no fit live without you my love
    the thing i feel for you dey strong
    don’t you switch on me boy, mai lo[chorus] see like wizzy baby i manya oh manya oh, manya oh
    like davido you get fire oh fire oh, fire oh
    tiwa baby, malo oh malo oh, malo oh
    she say reeky jeje oh jeje oh, jeje oh

    go, go, go shawty
    go, go, go shawty
    oh my god, fiokee
    swaps, swaps

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Like Reekado Banks Tiwa Savage
    Latest Stories

    Seun Kuti Blasts Comparisons Between His Father Fela and Wizkid

    January 10, 2026

    Tiwa Savage Reveals Why She Keeps Her Son Jamil, Grounded

    January 10, 2026

    Lagos Magic: Davido Speaks on Home Performances

    January 10, 2026

    Johnny Drille Reveals How He Finds Balance Through Fatherhood

    January 10, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Manchester City announce the signing of Antoine Semenyo.

    January 9, 2026

    Premier League Player, Manager of December 2025 Nominees

    January 9, 2026

    Anthony Joshua Breaks Silence After His Friends Funeral Backlash

    January 8, 2026

    Maresca breaks silence on Chelsea exit as Rosenior is announced

    January 6, 2026
    Lyrics

    “2Factor” Lyrics by Young Jonn, Focalistic & Asake

    December 26, 2025

    “Galorizzy” Lyrics by DJ Ecool, Davido, Mavo & Morravey

    December 26, 2025

    “Nakupenda” Lyrics by Txc Feat. Davido, Zlatan & Shoday

    December 26, 2025

    “Like That (bomboclaat)” Lyrics by Shallipopi Feat. Wizkid

    December 8, 2025
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.