Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » “Ozeba ” Lyrics by Rema
    Lyrics

    “Ozeba ” Lyrics by Rema

    Emma TeeBy Emma TeeJuly 12, 2024No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Rema has released the lyrics for “Ozeba,” the seventh track on his new album. Dive into the world of Ozeba by Rema with the official lyrics provided below, where every word paints a vivid picture.

    "Ozeba " Lyrics by Rema
    “Ozeba ” Lyrics by Rema

    Rema – Ozeba Lyrics

    [Intro]
    London
    Another banger[Verse 1]
    All of my guys dem dey tell me say me I be party animal
    Who be that girl wey dey shake her ikebe for back, me I want her, I like her (Arrg-arrg)
    Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (Come, come)
    How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am?
    You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dеy march am
    Me wey be arеa-boy, I dey do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (Grr)

    [Pre-Chorus]
    “Rema, what is the matter?”
    I go prove to them say somebody badder, eh
    Somebody wicked, eh
    I go do my best to make all of una vex
    I don commit for my set
    I don intercept
    I don put the game for reset
    Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

    [Chorus]
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

    [Verse 2]
    Emi ati awon guys e mi italawo, e mi itolowo
    Italawa, itolowo, ita, itolow, eh-eh
    They want a banger, eh-eh?
    Give them back to back, eh-eh
    Buss up their medulla, arrg-arrg
    Tell all your faves that I ask you to ask them, “Who’s their daddy?”, huh
    H-I-M, huh, I’m that nigga (Uh-huh)
    I’m that, huh, I’m that nigga, huh (Uh-huh)
    Father figure (Uh-huh), huh, huh, huh
    I dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe
    Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété[Pre-Chorus]
    “Rema, what is the matter?”
    I go prove to them say somebody badder, eh (Eh?)
    Somebody wicked, eh (Eh?)
    I go do my best to make all of una vex
    I don commit for my set
    I don intercept
    I don put the game for reset
    Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

    [Chorus]
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba (Ayy, ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Ahh)
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
    Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Artiste News Rema
    Latest Stories

    Falz Hits Out at Pro-Government Celebrities Over Rising Insecurity

    February 9, 2026

    A-List Stars Spotted at Super Bowl LX: See Who Made an Appearance

    February 9, 2026

    May D Survives Horrific Road Car Accident in Abuja

    February 9, 2026

    My dream of going into politics is still alive – 2Baba

    February 9, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Premier League Player, Manager of January 2026 Nominees

    February 5, 2026

    Inside January 2026: The Deals That Defined Football’s Winter Transfer Window

    February 3, 2026

    Done Deal: Crystal Palace Sign Jørgen Strand Larsen From Wolves

    February 2, 2026

    Anthony Joshua releases first statement after losing friends in fatal crash

    January 30, 2026
    Lyrics

    “Don’t Love Me” Lyrics by Omah Lay

    February 6, 2026

    “Motho Waka” Lyrics by Ladipoe & Maglera Doe Boy

    January 23, 2026

    “Igboro” Lyrics by Boy Spyce

    January 23, 2026

    “Akonuche Remix” Lyrics by Priesst Feat. Shoday & Victony

    January 23, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.