Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » ‘Only Fine Girl’ Lyrics By Spyro
    Lyrics

    ‘Only Fine Girl’ Lyrics By Spyro

    Ayo SamBy Ayo SamSeptember 27, 2023No Comments2 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Multi-talented Nigerian singer and songwriter, Spyro has released the lyrics of his new song titled “Only Fine Girl“

    'Only Fine Girl' Lyrics By Spyro
    ‘Only Fine Girl’ Lyrics By Spyro

    Check below for ‘Only Fine Girl‘ Lyrics By Spyro

    ‘Only Fine Girl’ Lyrics By Spyro

    Spyro

    Fine fine girls for my gate
    Vanessa dey for my place
    Tolani, Dolani sef dey for my state
    But I tell all of them to commot for my face
    Ahh yea commot for my face
    If them like make them talk make dem start to potate
    If you no de I no mind to go celibate
    If you want me to sing, I go sing Omah Lay
    So I tell other girls I see them later
    And na because of you I spend my paper
    My number one, na only you de for my radar ,for my radar

    You are the only fine girl
    Only fine girl that I know
    Only fine girl
    Only fine girl in my zone
    Only fine girl
    Wey I dey chat for my phone, for my phone
    If you ever leave me now
    Oyinmo I go broke
    No deceiving now
    Holy ghost e go choke
    Number 1 for my coast, for my coast

    For my Insta, TikTok & my snapchat
    you dey my way
    Only you dey my way
    Blocking for all the girl wey look my way
    Only you dey my my way
    Only you burn my data oh no
    So iItell other girls I’ll see them later
    Na because of you I spend my paper
    My number one, na only you de for my radar
    For my radar

    You are the only fine girl
    Only fine girl that I know
    Only fine girl
    Only fine girl in my zone
    Only fine girl
    Wey I dey chat for my phone, for my phone
    If you ever leave me now
    Oyinmo I go broke
    No deceiving now
    Holy ghost e go choke
    Number 1 for my coast, for my coast

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Spyro
    Latest Stories

    Crayon Sparks Record Label Exit Rumours After “Baami” Release

    March 13, 2026

    Crayon Returns With New Single “Baami”

    March 13, 2026

    Premier League Player, Manager of February 2026 Winners Announced

    March 13, 2026

    “Omo” Lyrics by Priesst

    March 12, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Premier League Player, Manager of February 2026 Winners Announced

    March 13, 2026

    Tottenham Hotspur Address Rumours Over Igor Tudor Future

    March 11, 2026

    FIFA Breaks Silence on 2026 World Cup Postponement Rumours

    March 10, 2026

    Road to Wembley: FA Cup Quarter-Final Ties Confirmed

    March 9, 2026
    Lyrics

    “Omo” Lyrics by Priesst

    March 12, 2026

    “10 Minutes” Lyrics by 6uff Feat. Odumodublvck

    March 12, 2026

    “Anini (Thief)” Lyrics by Lil Kesh

    March 12, 2026

    “Mofe” Lyrics by Mavo

    March 12, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.