Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Olamide – Celebrate [Lyrics]
    Lyrics

    Olamide – Celebrate [Lyrics]

    Ayo SamBy Ayo SamAugust 11, 2023No Comments2 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    YBNL founder, Olamide has dropped the lyrics of his new song titled “Celebrate“

    Olamide - Celebrate [Lyrics]

    Check below for Olamide “Celebrate” lyrics

    Olamide – Celebrate [Lyrics]

    Tune into the king of sounds and blues
    YeahI want to pop champagne for my pain
    Many things dey wey dey drive me insane
    I no fit maintain like Olu Maintain
    I need a girl wey go burst my brain
    Celebration
    Celebrate, Celebrate
    All night celebration
    Jubilation
    Jubilate, Jubilate
    All night jubilation
    Pass the information
    Informate, Informate
    Pass the information
    Dirty gyration
    Gyration, gyrate
    Dirty, dirty, gyration
    Uh-uh-uh

    Ogarachukwu, garaku
    I dey kanaku
    This is how we do, my life is like a miracle
    From shaku-shaku to break the shackles
    From the bottom to the top to grow his tabernacle
    Make we dey poly
    Make we dey booze
    Make we dey bleeze
    Make we dey mix coco and sprite
    Make we dey gin
    Make we dey do like everybody birthday na today
    Nobody is gonna make out alive at the end of the day

    Back it up for me like 64 Impala
    Ko yẹ ko ma ri mi gara
    Bi p’ori mi o si n bẹ
    O ga si lẹ
    Ma fọ ẹ lẹnu bi tosile

    I want to pop champagne for my pain
    Many things dey wey dey drive me insane
    I no fit maintain like Olu Maintain
    I know the girl wey go burst my brain
    Celebration
    Celebrate, Celebrate
    All night celebration
    Jubilation
    Jubilate, Jubilate
    All night jubilation
    Pass the information
    Informate, Informate
    Pass the information
    Dirty gyration
    Gyration, gyrate
    Dirty, dirty, gyration
    Uh-uh-uh

    Ẹ ba mi wa ọmọ to ma lami-lami
    Lami pa
    To ma jẹ mi la t’oke de’lẹ
    Like Caníbal
    Bakayoko
    Ratchet and boujee bi Khadijat
    Before you know what’s up o ti ka lo ju ẹ bi carnival
    We go jam for Afrochella
    For Shizzi, Cinderella
    Chop and clean mouth, we no go cast like festival
    Pop champagne for your campaign like Shina Peller
    Mo le gbe ẹ trabaye if you go blow my vuvuzela

    Back it up for me like 64 Imapala
    Ko yẹ ko ma ri mi gara
    Bi p’ori mi o si n bẹ
    O ga si lẹ
    Ma fọ ẹ lẹnu bi tosile

    Celebrate, Celebrate
    All night celebration
    Jubilation
    Jubilate, Jubilate
    All night jubilation
    Pass the information
    Informate, Informate
    Pass the information
    Dirty gyration
    Gyration, gyrate
    Dirty, dirty, gyration
    Uh-uh-uh

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Olamide YBNL
    Latest Stories

    Fans React as Timaya Shares Candid Thoughts on Marriage

    March 11, 2026

    Don Jazzy Speaks About His Ideal Woman

    March 11, 2026

    Ayra Starr Breaks Silence, Talks About Nigerian Men

    March 11, 2026

    Omah Lay Drops Hot Take on Lagos and Afrobeats Structure

    March 11, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Tottenham Hotspur Address Rumours Over Igor Tudor Future

    March 11, 2026

    FIFA Breaks Silence on 2026 World Cup Postponement Rumours

    March 10, 2026

    Road to Wembley: FA Cup Quarter-Final Ties Confirmed

    March 9, 2026

    Xavi Reveals Why Messi Never Returned to Barcelona

    March 9, 2026
    Lyrics

    “Aura Salad” Lyrics Mavo & SSSoundGawd

    March 2, 2026

    “Sailor” Lyrics by Kojo Blak & Oxlade

    March 2, 2026

    “Solace II” Lyrics by Kunmie Feat. Joeboy

    March 2, 2026

    “Uzo Ano” Lyrics by Phyno & Flavour

    February 17, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.