Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » ‘No Competition’ Lyrics by Gdzilla
    Lyrics

    ‘No Competition’ Lyrics by Gdzilla

    Ayo SamBy Ayo SamDecember 13, 2023No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Fast-rising Nigerian singer and songwriter, Gdzilla has dropped the lyrics of his new song titled “No Competition“

    'No Competition' Lyrics by Gdzilla
    ‘No Competition’ Lyrics by Gdzilla

    Feel free to sing along to ‘No Competition‘ Lyrics by Gdzilla

    ‘No Competition’ Lyrics by Gdzilla

    So many things wey dey come
    Mo lo gbo omi ka na ke de jeko ma gbo
    Shey de ma bami kalo
    Mogbe na sori mi orimi shana
    All the bad days I tell dem bygone
    Just look at where we dey and where come from
    No be by first oh and for this place
    Say we dey vex oh say we dey vex oh

    Sugbon, melo ni mofe so
    Kowe mo ju like I be professor
    And we dey make dem dey grove
    Can you see the tension
    Emi ati awon the goons
    The cruise, see the tunes
    If you snooze you loose
    But we dey para
    See the jonzing e be lor gawa
    Bad energy stay fara
    Thinking extremely large
    Pelu jara, pelu jara oh

    From zero to one no competition
    E don clear I don see the vision
    Oluwa don show see the new religion
    You can google my name or watch television
    From zero to one no competition
    E don clear I don see the vision
    Oluwa don show see the new religion
    You can google my name or watch television

    Shey de ma gbe body yeri ke jo
    Bami soro omo je ka fo
    Mo ma fu yi lorin te ma je lo overdose
    Steady grinding see how e dey go
    Every stew dem say e dey choke
    See me steady opening as I no dey close
    Cause am hungry for more jo bi okoto
    You have no choice than to mu bi pito

    Sugbon, melo ni mofe so
    Kowe mo ju like I be professor
    And we dey make dem dey grove
    Can you see the tension
    Emi ati awon the goons
    The cruise, see the tunes
    If you snooze you loose
    But we dey para
    See the jonzing e be lor gawa
    Bad energy stay fara
    Thinking extremely large
    Pelu jara, pelu jara oh

    From zero to one no competition
    E don clear I don see the vision
    Oluwa don show see the new religion
    You can google my name or watch television
    From zero to one no competition
    E don clear I don see the vision
    Oluwa don show see the new religion
    You can google my name or watch television
    From zero to one no competition
    E don clear I don see the vision
    Oluwa don show see the new religion
    You can google my name or watch television
    From zero to one no competition
    E don clear I don see the vision
    Oluwa don show see the new religion
    You can google my name or watch television

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Gdzilla
    Latest Stories

    ‘Wack artist’—Portable ignites fresh Mavo Controversy

    January 9, 2026

    Asake Ends Family Feud, Reunites With Father

    January 9, 2026

    Portable Sparks Online Buzz With Ashabi Simple Over Infidelity

    January 9, 2026

    Dremo Drops Powerful New Track “Man2Man”

    January 9, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Manchester City announce the signing of Antoine Semenyo.

    January 9, 2026

    Premier League Player, Manager of December 2025 Nominees

    January 9, 2026

    Anthony Joshua Breaks Silence After His Friends Funeral Backlash

    January 8, 2026

    Maresca breaks silence on Chelsea exit as Rosenior is announced

    January 6, 2026
    Lyrics

    “2Factor” Lyrics by Young Jonn, Focalistic & Asake

    December 26, 2025

    “Galorizzy” Lyrics by DJ Ecool, Davido, Mavo & Morravey

    December 26, 2025

    “Nakupenda” Lyrics by Txc Feat. Davido, Zlatan & Shoday

    December 26, 2025

    “Like That (bomboclaat)” Lyrics by Shallipopi Feat. Wizkid

    December 8, 2025
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.