Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Lyrics: Runtown – For Life
    Lyrics

    Lyrics: Runtown – For Life

    OG BosBy OG BosMay 15, 201739 Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    For Life Lyrics by Runtown

    [Intro]
    Oooh yeah yeah
    Yeah yeah

    [Pre-Hook/Chorus]
    My doctor say my cure dey on top your body oh
    All the times wey I do you bad, I’m sorry oh
    Give me love wey better pass money oh
    Wey sweet pass honey oh
    If na fight make I fight for the love
    If na craze make I craze for the love
    Don’t want no complication
    This is a situation
    If na craze make I craze for the love
    If na fight I go fight for the love
    Don’t want no complication
    This is a situation

    [Hook/Chorus]
    Baby oh
    Baby oh
    I want to love you for life
    Baby oh
    Baby oh
    Come make I love you for life

    [Bridge]
    Odoyewu my personal
    Baby girl you are the one
    Love wey I love you now
    This kind of love wey I love you now
    Girl I wanna be your customer
    For your love I’ll be a hustler
    Love wey I love you now

    [Verse]
    Every Superwoman needs a Superman
    Your love give me joy wey I no fit understand
    Fine girl you no need no other man (no other man)
    Your love give me joy wey I no fit explain
    Girl I wanna, girl I wanna
    Give you good love and love no other
    You wey dey burst up my medulla
    You wey dey rise up my temperature
    Girl I wanna, say I wanna
    Give you sweet love and love no other
    You wey dey burst up my medulla
    Say na you wey dey rise up my temperature

    [Pre-Hook/Chorus]
    My doctor say my cure dey on top your body oh
    All the times wey I do you bad, I’m sorry oh
    Give me love wey better pass money oh
    Wey sweet pass honey oh
    If na fight make I fight for the love
    If na craze make I craze for the love
    Don’t want no complication
    This is a situation
    If na craze make I craze for the love
    If na fight I go fight for the love
    Don’t want no complication
    This is a situation

    [Hook/Chorus]
    Baby oh
    Baby oh
    I want to love you for life
    Baby oh
    Baby oh
    Come make I love you for life

    [Bridge]
    Odoyewu my personal
    Baby girl you are the one
    Love wey I love you now
    This kind of love wey I love you now
    Girl I wanna be your customer
    For your love I’ll be a hustler
    Love wey I love you now

    [Outro]
    If you take her to the room she go know
    She go know e no be joke
    If you take her to the room she go know
    She go know e no be joke
    Extraordinaire
    Runtown oh

    DOWNLOAD: Runtown – For Life 

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    For Life Runtown
    Latest Stories

    FOLA Breaks Silence on Controversy from Lagos 2025 Concert

    December 16, 2025

    Samklef Sparks Controversy with Claims Against Davido

    December 16, 2025

    Pheelz Opens Up on Why Comparisons Hurt the Industry

    December 16, 2025

    Davido, Omah Lay Dominate 2025 with Most Shared Nigerian Song

    December 16, 2025
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Chelsea Boss Maresca Moves to Clear Air After Comments

    December 15, 2025

    Premier League Player, Manager of the Month: November 2025 Winners Announced

    December 12, 2025

    AFCON 2025: Super Eagles Unveil Final 23-Man Squad for Morocco

    December 11, 2025

    Africa Awaits: AFCON 2025 Group Stage Fixtures Ignite Morocco

    December 11, 2025
    Lyrics

    “Like That (bomboclaat)” Lyrics by Shallipopi Feat. Wizkid

    December 8, 2025

    ‘Diamonds’ Lyrics by BOJ & Mavo

    November 17, 2025

    ‘Speed’ Lyrics by Teni & Gunna

    November 17, 2025

    ‘Waist’ Lyrics by Omah Lay

    November 17, 2025
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2025 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.