Popular Nigerian singer and songwriter, Kizz Daniel has dropped the lyrics of his new song “Buga” featuring Tekno.
Check below for Kizz Daniel “Buga” Lyrics ft. Tekno
Kizz Daniel ft. Tekno – Buga Lyrics
Hey!
Don’t Sleep
Don’t Sleep
Wake up
Collect your money
Collect your money
Wake up, eh!
Collect your money
Collect your money
Wake up
Giddem
Gbe’ra, gbe’ra
Gbe’ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try (try)
You suppose to dey j’aiye (j’aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don grind, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga
Gbe’ra, Oh Ai
Gb’era o
Gbera
Go get the dollar (wake Up)
Go baller, kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don high
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you ooo
(O-lo-lo-lo) (let me see you)
(O-lo-lo-lo)
(O-lo-lo-lo)
You don work, you don try
You suppose to dey fly