Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Joeboy – Duffel Bag [Lyrics]
    Lyrics

    Joeboy – Duffel Bag [Lyrics]

    Ayo SamBy Ayo SamApril 12, 2023No Comments2 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Talented Nigerian singer and songwriter, Joeboy has dropped the lyrics of his new song titled “Duffel Bag“

    Joeboy - Duffel Bag [Lyrics]
    Joeboy – Duffel Bag [Lyrics]
    Feel free to sing along to Joeboy “Duffel Bag” lyrics

    Joeboy – Duffel Bag [Lyrics]

    You say you want a man wey go do you better
    Olowo to na dollar
    Ti o kin gbomo meta, hahan
    Sexy Jola, je a lo dinner later
    Omo I dey feel your style
    When you break your back for me

    Free me, free me, e no easy
    This thing plenty, je kin risi
    Plenty money for my piggy
    Make I know when you wan see me, baby

    Take am easy
    This thing plenty, je kin risi
    Plenty money for my duffel bag
    Make I know when you wan see me, baby

    You say you want a man wey to do you better
    Olowo to na dollar
    Ti o kin gbomo meta, hahan-ha-ha
    Sexy Jola, je a lo dinner later
    Omo I dey feel your style

    When you break it down for me, yeah
    I dey know, baby, can you see?
    Many bobo wan joke you know as e be
    Dem wan chop and go, on the low
    But if you ready wan move me go follow go
    Anything wey you do, mami
    Me no go deny you
    Baby no go fo jo, mami no go fold
    Make I do you normally you know what I mean

    Free me, free me, e no easy
    This tin plenty, je kin risi
    Plenty money for my piggy
    Make I know when you wan see me, baby

    Take am easy, this thing plenty, je kin risi
    Plenty money for my duffel bag
    Make I know when you wan see me, baby

    You say you want a man wey to do you better
    Olowo to na dollar
    Ti o kin gbomo meta, hahan-ha-ha
    Sexy Jola, je a lo dinner later
    Omo I dey feel your style
    When you break it down for me, yeah

    You say you want a man wey go do you better
    Do you better, do you better, do you better

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Joeboy
    Latest Stories

    “Uzo Ano” Lyrics by Phyno & Flavour

    February 17, 2026

    “That Way” Lyrics by King Promise & Mr Eazi

    February 17, 2026

    “Born To Be Great” Lyrics by Jeriq

    February 17, 2026

    “They Love Me” Lyrics by Odumodublvck

    February 17, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    2025/26: FA Cup fifth round draw

    February 16, 2026

    CAF Makes Big Decision on Forthcoming AFCON Tournament

    February 13, 2026

    Premier League Player, Manager of January 2026 Winners Confirmed

    February 13, 2026

    Nottingham Forest Part Ways with Sean Dyche as Relegation Fears Grow

    February 12, 2026
    Lyrics

    “Uzo Ano” Lyrics by Phyno & Flavour

    February 17, 2026

    “That Way” Lyrics by King Promise & Mr Eazi

    February 17, 2026

    “Born To Be Great” Lyrics by Jeriq

    February 17, 2026

    “They Love Me” Lyrics by Odumodublvck

    February 17, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.