Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Jaywon ft. Seyi Vibez – Las Last Lyrics
    Lyrics

    Jaywon ft. Seyi Vibez – Las Last Lyrics

    Ayo SamBy Ayo SamSeptember 21, 2021No Comments2 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Talented Nigerian singer and songwriter, Jaywon releases the lyrics of his new song titled “Las Last” featuring Seyi Vibez.

    Jaywon ft. Seyi Vibez – Las Last Lyrics
    Jaywon ft. Seyi Vibez – Las Last Lyrics

    Feel free to sing along to Jaywon “Las Last” Lyrics ft. Seyi Vibez

    Jaywon ft. Seyi Vibez – Las Last Lyrics

    Las last we go dey ok
    Wetin go be go be
    That’s why mi o shey fo fun anybody
    As long my heart dey beat

    Last time no be last time
    We survive all the worst times
    We dey struggle for their lost times
    Stardom omo na Gods time
    Bad energy stay far away
    Don’t come another day
    If we don go before we don come again
    We don
    Last last we go dey okay
    Okay
    O di okay
    Loke loke
    Hustle don pay
    Last last we go dey okay
    Okay
    O di okay
    Loke loke
    This level don pay

    Last last we go dey ok
    Wetin go be go be
    That’s why mi o shey fo fun anybody
    As long my heart dey beat

    Ile n shu ile n mo olojo ka ojo
    Anyhow e be you gats ride on
    Ghetto mo wa aiye I no be highborn
    So as I dey work I dey have fun
    Oh money time is money
    E sure for me I will take what is for me
    Fire burn my enemies like I burn loud
    Ko ma so enikan na why I dey shout
    Calling your name lsay I no get doubt
    Baba mimo Baba mimo
    Fire burn my enemies like I burn loud
    Ko ma si enikan na why I dey shout
    Calling your name say I no get doubt
    Baba mimo eh eh
    I dey reke reke
    Oju mi o ni ri rede rede o

    Last last we go dey ok
    Wetin go be go be
    That’s why mi o shey fo fun anybody
    As long my heart dey beat

    Omo to ba shi she lo ma gba fe
    To ba ti pawo tan won ma da ke
    Chop blessing make you sempe
    Collect the money make you selenese
    Bad energy stay far away
    Don’t come another day
    If you we don go before we don come again
    We don come again
    Last last we go dey okay
    Okay
    O di okay
    Loke loke
    Hustle don pay

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Jaywon Seyi Vibez
    Latest Stories

    Joeboy & Wizard Chan hint at a joint EP ‘Agaba Romantic.’

    March 2, 2026

    “Aura Salad” Lyrics Mavo & SSSoundGawd

    March 2, 2026

    “Sailor” Lyrics by Kojo Blak & Oxlade

    March 2, 2026

    “Solace II” Lyrics by Kunmie Feat. Joeboy

    March 2, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    UEFA Champions League 2025/26 Round of 16 draws

    February 27, 2026

    Victor Osimhen makes new Champions League record for Galatasaray

    February 26, 2026

    UEFA suspends Prestianni as racism probe continues

    February 23, 2026

    Vinícius Júnior breaks silence after racism storm against Benfica

    February 18, 2026
    Lyrics

    “Aura Salad” Lyrics Mavo & SSSoundGawd

    March 2, 2026

    “Sailor” Lyrics by Kojo Blak & Oxlade

    March 2, 2026

    “Solace II” Lyrics by Kunmie Feat. Joeboy

    March 2, 2026

    “Uzo Ano” Lyrics by Phyno & Flavour

    February 17, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.