Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » ‘Jamboree’ Lyrics by Mr Eazi Feat. Tekno
    Lyrics

    ‘Jamboree’ Lyrics by Mr Eazi Feat. Tekno

    Ayo SamBy Ayo SamOctober 27, 2023No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Popular Nigerian singer and songwriter Mr Eazi has released the lyrics of his new song titled “Jamboree” featuring Tekno.

    'Jamboree' Lyrics by Mr Eazi Feat. Tekno
    ‘Jamboree’ Lyrics by Mr Eazi Feat. Tekno

    See here for ‘Jamboree‘ Lyrics by Mr Eazi Feat. Tekno

    ‘Jamboree’ Lyrics by Mr Eazi Feat. Tekno

    Zaga what?
    It’s your boy Eazi

    I remember the day
    Wey I dey tell you say we for dey
    You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an
    I remember the day
    Wey you dey form when me I dey toast you
    You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an

    O ya baby jamboree
    I like the way we gum body
    If na money I go spend money
    If you dey for me, me I dey for you
    O ya baby jamboree
    I go like to be your Alhaji (your sponsor)
    If na money I go spend money
    If you dey for me, me I dey for you

    Fall in love o
    You dey make I fall in love o
    I no know wetin you do me wey dey make I fall in love o
    Fall in love o
    You dey make I fall in love o
    Me I no know wetin you do me wey dey make me fall in love o

    Make I drink you like water
    You be my taste just like Fanta (ah)
    Bread and butter
    Make you dey coolu coolu my temper

    When you dey para na Prada
    Friendly na Fendi
    All for you
    I go dey credit you monthly
    Service you daily
    Talk and do
    And if we marry today I no go commit adultery o
    That na true
    ‘Cause me I’m with you all the way
    That kind cruise

    O ya baby jamboree
    I like the way we gum body
    If na money I go spend money
    If you dey for me, me I dey for you
    O ya baby jamboree
    I go like to be your Alhaji (Your sponsor)
    If na money I go spend money
    If you dey for me, me I dey for you

    Fall in love o
    You dey make I fall in love o
    I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o
    Fall in love o
    She dey make I fall in love o
    I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o

    Make I drink you like water
    You be my taste just like Fanta (ah)
    Make you dey coolu coolu my temper
    Make I drink you like water
    You be my taste just like Fanta (ah)
    You dey coolu coolu my temper

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Mr Eazi Tekno
    Latest Stories

    Crayon Sparks Record Label Exit Rumours After “Baami” Release

    March 13, 2026

    Crayon Returns With New Single “Baami”

    March 13, 2026

    Premier League Player, Manager of February 2026 Winners Announced

    March 13, 2026

    “Omo” Lyrics by Priesst

    March 12, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Premier League Player, Manager of February 2026 Winners Announced

    March 13, 2026

    Tottenham Hotspur Address Rumours Over Igor Tudor Future

    March 11, 2026

    FIFA Breaks Silence on 2026 World Cup Postponement Rumours

    March 10, 2026

    Road to Wembley: FA Cup Quarter-Final Ties Confirmed

    March 9, 2026
    Lyrics

    “Omo” Lyrics by Priesst

    March 12, 2026

    “10 Minutes” Lyrics by 6uff Feat. Odumodublvck

    March 12, 2026

    “Anini (Thief)” Lyrics by Lil Kesh

    March 12, 2026

    “Mofe” Lyrics by Mavo

    March 12, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.