Multi-talented Nigerian singer, Harrysong releases the lyrics of his new song titled “Sawanale“
Feel free to sing along to Harrysong “Sawanale” Lyrics
Harrysong – Sawanale Lyrics
Right about now
Everywhere about to catch fire
This same kinda girl wey I carry go Ibiza
That same kinda girl wey I carry go fiesta
She tell me Hanna she tell my friend Alexa
Timi Pre Silver self know the matter, eeh eeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
If you get money
Spend the money cause time no dey
My friend if you get money
Flex yourself cause time no dey eeh ee eeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Bone dem, if dem talk too much
And dem try to prove too much
Free dem, empty drum make the loudest noise
You can see dem
Clearly, them no get you for mind, eeh eeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Oh Oh
Someday I feel so blue
I feel so high
God I just can’t express it
Cause I don’t know
I might be talking to my enemy
Wearing the cloth of my friend
I might be talking to my killer
Wearing the cloth of my best friend
Cause the same killer is the same friend to another man
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Light up your life and shhhh
Make sure it’s good for your soul
Don’t let the enemies chock us
Positivity in the air
Sound Sultan trended
The day he died my heart got broken
How many times did he trend
as one of the best alive
So make we
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
The life is to be lived
But make sure you’re not existing
Jealousy is pain, envy is sorrow
Free your mind, free your mind
I just wan live me life
Free your mind, I just wan live my life
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Sawanale sawana wa na le eeh
Swaanale sawana wa na le eeeh
Oh baby le he get has you dey eeh
I see your face I know how you dey dey eeh