Talented Nigerian record producer, Dr. Dolor drops the lyrics for his new song titled “Baba Nla” featuring Buju.
Sing along to Dr Dolor “Baba Nla” Lyrics ft. Buju
Dr Dolor ft. Buju – Baba Nla Lyrics
Hmm hmm hmmmm
Dr dolor entertainment
(Vybe O) Hmm hmm hmmmm
Oooo ooo ooo yeahhh
Hmm hmm hmmmm
Hmm hmm hmmmm
Hmm hmm hmmmm
Ooo YeahhhI be the baba nla
(Na me be the baba nla)
I be the baba nla
(Na me be the baba nla)I be the baba nla
(Na me be baba nla)
I be the baba nla
(Na me be the baba nla)
I be the baba nla
(Na me be the baba nla)
I be the baba nla
(Na me be the baba nla)
I be the baba nla
(Na me be the baba nla)
I be the baba nla
(Na me be the baba nla)
Omo I been looking at this girl called soma dina
Said I dey ball die pass roger miller
If I tell you things you know its official
She fit to follow me go to my
Place later
I tell you things I know like and make I know lie
I Dey feel you tonight as hennessy don dey body tonight
Say make I know lie I go talku my mind
And as a baba nla wey I be
Eh no be katangwa Oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem, dem go sabi my p
Ahhhhhhh
Baba NIa wey I be
Eh no be katangwa Oh my g
See the things I wear are real nice and you see
The girls dem dem go sabi my p
Ahhhhhhh
Hmmmmmm
Hmmmmmm
Oooooo yeah
Ti won ba ri mi yes sir (yes sir)
Senator the minister (oooh)
Enter anywhere no need visa
When I play omo na nasa ooo
Eze na eze only me na kpanla egufe Kpanla
Who dey katayarn for where me dey
When I roll my dice e be two six Oh
Eze na eze only me na kpanla egufe
Kpanla
Who dey katayarn for where me dey
When I roll my dice e be two six Oh
I be the baba nla
(Na me be the baba nla)
I be the baba nla
(Na me be the baba nla)
I be the baba nla
(Na me be baba nla)
I be the baba nla
(Na me be the baba nla)
Commissioner
Inspector general