Popular Nigerian singer and songwriter, Rema is out with the lyrics of his new song titled “DND“
Check below for ‘DND‘ Lyrics By Rema
‘DND’ Lyrics By Rema
Intro
Uno, dos, tres (Banger)
P!!!
Another banger
Verse one
Mo tun ti de, la ti dagbo ru, o ṣe
Me wey be werey
Oya, gawu oh, gawu
Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy?
Them talk say no be me be H-I-M, okay na
You go come tell me na who oh, na who
Make humility no go turn me malu (Malu, malu)
Pre-Chorus
Because if I talk one they go wan swallow me, ayy
Shey I wan good, shey I wan bad?
Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again)
Oya see wins, now they wan shallow wins, say
They wan dey bully me, omo, I don too calm
Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе
Chorus
I don do too much Ps and Qs, right now,
I go put you on DND
Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around
Me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy, o se oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)
Verse two
Baba won
E sure for me my confidence no rely on any number one
Too many solo hits, una go dey call me Solomon
Girls dey chew gum, because they sabi say I be idan
Omo make I no too talk, make I sofree sit-down
Pre-Chorus
Because if I talk one they go wan swallow me, ayy (Ayy)
Shey I wan good, shey I wan bad?
Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again)
Oya see wins, now they wan shallow wins, say (Ayy-ayy)
They wan dey bully me, omo, I don too calm (Don too calm)
Talk my shit right up in your face, me I no dey shake
Chorus
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because
I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy, oshey oh, o wan bi
Even egbon dey collect DND
I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND
Keep your eye sharpen because e get as you go move around
Me wey you fit end up for DND
I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND)
Outro
P!!!!