Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » ‘Diamonds’ Lyrics by Wizkid
    Lyrics

    ‘Diamonds’ Lyrics by Wizkid

    Ayo SamBy Ayo SamDecember 22, 2023No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Popular Nigerian singer and songwriter, Wizkid has released the lyrics of his new song titled “Diamonds“

    'Diamonds' Lyrics by Wizkid
    ‘Diamonds’ Lyrics by Wizkid

    Feel free to sing along to ‘Diamonds‘ Lyrics by Wizkid

    ‘Diamonds’ Lyrics by Wizkid

    Intro
    Psycho music
    Yh man!

    Verse one
    Diamonds on my ring, diamonds on my pinky
    I dey wait for the kele wey go come and play play (Oloun)
    You know big wiz yeah my life so crazy
    I be repping for the ghetto long time e don tey
    Yeah man dey grind here for days
    What I dey feel wahchu feel not the same
    Eh ehn
    My man have seen better days
    So many things I been take for the pain

    Pre-Chorus
    Yeah I fit tell you many things but I say nothing
    Say this life naso e be, brother what go be go be
    Gan gan
    I fit tell you why I live so dangerously
    Men dey go through things for real
    But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)

    Chorus
    Stand wella!
    And I get the gbedu wey dey make dem
    Bounce wella make I dey do things wey go
    Make my mind wella
    Bad boy wizzy no dey follow no fella
    Got a couple ladies I fit call any weather
    And we no come to dey waste time
    Po po di po hear the music dance wenna
    Diamonds no dey force e self to shine wenna
    Stay pon my Js ah
    Yeah yeah!

    Verse two
    Pretty please miss me with the bull shit
    Mr Big Wiz Mr Bigman no one test
    Mr Louis V. sipping 42 with 20 girls
    Gbemi trabaye je’ka se
    Mio le shalaye life na holiday
    Big Kala we been tough from the jump e don tey
    My brother don’t play nothing we no face

    Pre-Chorus
    Yeah I fit tell you many things but I say nothing
    Say this life naso e be, brother what go be go be
    Gan gan
    I fit tell you why I live so dangerously
    Men dey go through things for real
    But we dey sure we go see better days (Yeah yeah)

    Chorus
    Stand wella!
    And I get the gbedu wey dey make dem
    Bounce wella make I dey do things wey go
    Make my mind wella
    Bad boy wizzy no dey follow no fella
    Got a couple ladies I fit call any weather
    And we no come to dey waste time
    Po po di po hear the music dance wenna
    Diamonds no dey force e self to shine wenna
    Stay pon my Js ah
    Yeah yeah!

     

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Wizkid
    Latest Stories

    ‘I don’t know who Celine Dion is, I have no idea’ – Saka tells Tems

    March 5, 2026

    Premier League Player, Manager of February 2026 Nominees

    March 5, 2026

    Portable and Carter Efe Reconcile After Heated Bar Confrontation

    March 5, 2026

    Mr. P Reflects on Football Dreams, Shares Throwback with John Obi Mikel

    March 5, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Premier League Player, Manager of February 2026 Nominees

    March 5, 2026

    Rodrygo Faces Long Layoff After Serious Knee Injury at Real Madrid

    March 3, 2026

    UEFA Champions League 2025/26 Round of 16 draws

    February 27, 2026

    Victor Osimhen makes new Champions League record for Galatasaray

    February 26, 2026
    Lyrics

    “Aura Salad” Lyrics Mavo & SSSoundGawd

    March 2, 2026

    “Sailor” Lyrics by Kojo Blak & Oxlade

    March 2, 2026

    “Solace II” Lyrics by Kunmie Feat. Joeboy

    March 2, 2026

    “Uzo Ano” Lyrics by Phyno & Flavour

    February 17, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.