Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Burna Boy ft. Don Jazzy – Question Lyrics
    Lyrics

    Burna Boy ft. Don Jazzy – Question Lyrics

    Ayo SamBy Ayo SamAugust 25, 2021No Comments2 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Grammy-Award winning Nigerian artiste, Burna Boy teams up with Mavin Records CEO, Don Jazzy to drop the lyrics of their new song “Question“

    Burna Boy ft. Don Jazzy – Question Lyrics
    Burna Boy ft. Don Jazzy – Question Lyrics

    Check Burna Boy “Question” Lyrics ft. Don Jazzy here

    Burna Boy ft. Don Jazzy – Question Lyrics

    Intro
    Oh dem dey call me o
    Call me
    Don Jazzy again
    It’s Don Jazzy again
    It’s Don Jazzy ah Don Jazzy

    Verse one
    Jazz with the record
    Jazz with the record
    If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
    Oya koma lo, waso o n play be e mo
    E go do you one kind, magbe fun e one time omo to ba mess up

    Pre-Chorus
    Anything you wish me that be your portion
    Bad man no dey work o, man no be God o
    Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
    Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah

    Chorus
    Question, but dem no get answеr
    Question, but dem no get answеr
    Question, but dem no get answer
    Question, but dem no get answer, answer, answer

    Verse two
    Boss like boss like we dey do
    There causing casala when we dey move
    I see green light when I look at you
    Cause I might take beef with you
    Na my cassava wey you dey look
    E be like say I know see wetin you do
    See when we go kerewa like Zule Zoo?
    Nkan to wuwon ni ko so o

    Pre-Chorus
    Anything you wish me that be your portion
    Bad man no dey work o, man no be God o
    Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
    Na by the grace of God and insha Allah we dey move ah

    Chorus
    Question, but dem no get answer
    Question, but dem no get answer
    Question, but dem no get answer
    Question, but dem no get answer, answer, answer
    Question, but dem no get answer
    Question, but dem no get answer
    Question, but dem no get answer (When you go win Grammy?)
    Question, but dem no get answer, answer, answer

    Outro
    Jazz with the record
    Jazz with the record
    If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Burna Boy Don Jazzy Mavin Records
    Latest Stories

    Iyanya Speaks on Personal Struggles With Celibacy

    January 30, 2026

    Nicki Minaj Bags United States Citizenship With Gold Card

    January 30, 2026

    Wahid L4dv’s Isolo Boy: Welcome 2 Hull City Tells a Story of Growth

    January 30, 2026

    Ayra Starr Reveals Dream Collaboration With Burna Boy

    January 30, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Anthony Joshua releases first statement after losing friends in fatal crash

    January 30, 2026

    2025/26 UEFA Champions League Knockout Playoff Draw

    January 30, 2026

    Senegal and Morocco handed fines and bans after AFCON final farce

    January 29, 2026

    25/26 UEFA Champions League: Qualified, Playoffs, Eliminated

    January 29, 2026
    Lyrics

    “Motho Waka” Lyrics by Ladipoe & Maglera Doe Boy

    January 23, 2026

    “Igboro” Lyrics by Boy Spyce

    January 23, 2026

    “Akonuche Remix” Lyrics by Priesst Feat. Shoday & Victony

    January 23, 2026

    “My Healer” Lyrics by Seyi Vibez Feat. Omah Lay

    January 23, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.