Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » ‘Marry’ Lyrics by Khaid Feat. Shallipopi
    Lyrics

    ‘Marry’ Lyrics by Khaid Feat. Shallipopi

    Ayo SamBy Ayo SamDecember 27, 2023No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Fast-rising Nigerian singer and songwriter, Khaid has released the lyrics of his new song titled “Marry” featuring Shallipopi.

    'Marry' Lyrics by Khaid Feat. Shallipopi
    ‘Marry’ Lyrics by Khaid Feat. Shallipopi

    Check below for ‘Marry‘ Lyrics by Khaid Feat. Shallipopi

    ‘Marry’ Lyrics by Khaid Feat. Shallipopi

    Sig!
    Sig sig sig sig
    Dem call me Shallipopi
    Who dey check and balance am
    Signal!!

    I carry two fine girls wey I jam for club,
    One of them na Tiwa
    Before I look my left hand side I see say I carry Phyna
    Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for Osapa
    Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna
    Wawa

    When will you marry o
    When will you marry o
    She follow Jazzy o
    She carry zaddy
    With seven Alhaji o
    With seven Alhaji o
    When will you marry my girl make we go faaji my

    Ogologoma
    Follow me reach house
    Ogologoma
    No gimme distance
    Ogologoma
    Put me for instance
    Say I chooke your pin mouth
    Say dash you like three land ooo

    But your belle don big pass you
    You say you get 2 sugar daddies
    Bad belle inside pencil
    I swear your eyes e go see something
    If I just enter lasu
    Spend all my money on top shawtties
    Orobo lepa
    Gawu ooo
    Orobo lepa
    Gawu ooo

    Normally
    I dey on soft
    Me and my baby
    We dey on top
    Knock knock knock
    Who’s at the door
    Pop my Rose
    As the bottle dey pour on the floor
    I go clean am
    I saw this fine girl add me on insta
    If you leave me
    I might go with you sister
    Be my Mrs
    I be your Mr
    Astalavista
    It’s nice to meet ya, meet ya
    Too much vibe
    Then I switch am
    Can you be my baby for instance
    Follow you no matter the distance
    You bad you bad
    Pull your pant
    Make I shift am

    See as you give me ginger
    Dey make me shiver
    When I no get shisha
    Come be my wrisler

    I carry two fine girls wey I jam for club,
    One of them na Tiwa
    Before I look my left hand side I see say I carry phyna
    Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for osapa
    Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna
    Wawa

    When will you marry o
    When will you marry o
    She follow jazzy o
    She carry zaddy
    With seven alhaji o
    With seven alhaji o
    When will you marry my girl make we go faji my

    Ogologoma
    Follow me reach house
    Ogologoma
    No gimme distance
    Ogologoma
    Put me for instance
    Say I chook your pin mouth
    Say dash you like three land ooo

    Ogologoma
    Follow me reach house
    Ogologoma
    No gimme distance
    Ogologoma
    Put me for instance
    Say I chooke your pin mouth
    Say dash you like three land ooo

    Timi Jay on the track…

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Khaid Shallipopi
    Latest Stories

    Tyla Edges Out Burna Boy, Davido, for 2026 Grammy Awards

    February 2, 2026

    Full list of winners at the 2026 Grammy Awards

    February 1, 2026

    Iyanya Speaks on Personal Struggles With Celibacy

    January 30, 2026

    Nicki Minaj Bags United States Citizenship With Gold Card

    January 30, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Anthony Joshua releases first statement after losing friends in fatal crash

    January 30, 2026

    2025/26 UEFA Champions League Knockout Playoff Draw

    January 30, 2026

    Senegal and Morocco handed fines and bans after AFCON final farce

    January 29, 2026

    25/26 UEFA Champions League: Qualified, Playoffs, Eliminated

    January 29, 2026
    Lyrics

    “Motho Waka” Lyrics by Ladipoe & Maglera Doe Boy

    January 23, 2026

    “Igboro” Lyrics by Boy Spyce

    January 23, 2026

    “Akonuche Remix” Lyrics by Priesst Feat. Shoday & Victony

    January 23, 2026

    “My Healer” Lyrics by Seyi Vibez Feat. Omah Lay

    January 23, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.