Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Davido – Over Dem All [Lyrics]
    Lyrics

    Davido – Over Dem All [Lyrics]

    Ayo SamBy Ayo SamMarch 31, 2023No Comments2 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Popular Nigerian singer and songwriter, Davido has dropped the lyrics of his new song titled “Over Dem All“

    Davido - Over Dem All [Lyrics]

    Feel free to sing along to Davido “Over Dem All” lyrics

    Davido – Over Dem All [Lyrics]

    Over dem all
    If dem wan turn goliath
    I be David for life
    Oluwa dey my side
    Over dem all
    If dem wan turn goliath
    I be David for life
    Oluwa dey my side o

    Over dem all
    Over dem all
    Over dem all
    Over dem all

    Over dem all
    Over dem all
    Over dem all
    Over dem

    I dey sip my martell
    I pin down with my cartel
    Number one no forget
    If you dey vex, make you go kick bucket
    Oh no o

    I no fit take it o
    I swear to God dem no fit change me o
    Dem go come beg for my mercy o
    But dem wan play me like Messi o
    She pe!
    Dem bin dey call my phone
    Phone!
    Dem bin dey come my home
    Home!
    Their heart be like stone
    Stone
    But I fly over dem like drone
    Oh no o

    Over dem all
    If dem wan turn goliath
    I be David for life
    Oluwa dey my side

    Over dem all
    If dem wan turn goliath
    I be David for life
    Oluwa dey my side o

    Over dem all
    Over dem all
    Over dem all
    Over dem all
    And if dem wan do gra gra
    Over dem all
    Over dem

    Too many blessings me I no fit talk
    If dem dey wait make dem see me flop
    Dem go wait till thy kingdom come
    You carry gun, me I carry bomb
    We go dey shock dem like high tension
    Who know say Uncle Demola go become governor
    You know say God dey my back, everytime I come through that’s true

    I no fit take it o
    I swear to God dem no fit change me o
    Dem go con beg for my mercy o
    But dem wan play me like messi o
    She pe!
    Dem bin dey call my phone
    Phone!
    Dem bin dey call my home
    Home!
    There heart be like stone
    Stone
    But I fly over dem like drone
    Oh no o

    If dem wan turn goliath
    I be David for life
    Oluwa dey my side

    If dem wan turn goliath
    I be David for life
    Oluwa dey my side o

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Davido
    Latest Stories

    Chike Calls Out Woman Over Alleged Fraud on X

    March 16, 2026

    “This Is Really Triggering” – Lil Kesh Reacts to Viral School Bullying Video

    March 16, 2026

    Nicki Minaj Hits Nigerian Influencer With Lawsuit

    March 16, 2026

    World Cup Qualifier Chaos: FIFA Fines Nigeria and DR Congo

    March 16, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    World Cup Qualifier Chaos: FIFA Fines Nigeria and DR Congo

    March 16, 2026

    Premier League Player, Manager of February 2026 Winners Announced

    March 13, 2026

    Tottenham Hotspur Address Rumours Over Igor Tudor Future

    March 11, 2026

    FIFA Breaks Silence on 2026 World Cup Postponement Rumours

    March 10, 2026
    Lyrics

    “Omo” Lyrics by Priesst

    March 12, 2026

    “10 Minutes” Lyrics by 6uff Feat. Odumodublvck

    March 12, 2026

    “Anini (Thief)” Lyrics by Lil Kesh

    March 12, 2026

    “Mofe” Lyrics by Mavo

    March 12, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.