Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Zlatan ft. Davido – Money Lyrics
    Lyrics

    Zlatan ft. Davido – Money Lyrics

    Ayo SamBy Ayo SamNovember 7, 2021No Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    Talented Nigerian rapper, Zlatan has released the lyrics of his new song titled “Money” featuring Davido.

    Zlatan ft. Davido – Money Lyrics
    Zlatan ft. Davido – Money Lyrics

    Sit back and enjoy as we bring you Zlatan “Money Lyrics” ft. Davido 

    Zlatan ft. Davido – Money Lyrics

    Say I no wan look like person
    Wey get money wey no get (wey no get)
    Omope na money dey stop nonsense (stop nonsense)
    If de no give you kokoro alaye thank God first
    Woni nu shalanga lowo wa se mo sha wanbe (kuronbe)

    Aye o
    Nothing stopping me
    From making money
    Making making plenty money
    Coz where my maye o
    Penjo mi lekki where the money
    Nobody wey only o (Han)

    DAVIDO’S VERSE

    Ha too much money
    Jaiye pa bi Pablo Escobar
    If you are young and getting money
    Dupe lo wo Jehovah
    And it’s quite funny o
    That Am still balling
    Dem dey try stop me o
    Dem dey feel say
    No be my papa born me
    Since I was born
    Happiness in my blood
    De talk e many many
    But I know say de ma talk
    Mo gbo pe le ba ma
    Awon ko ti la nun (hanhanhan)

    Say I no wan look like person
    Wey get money wey no get (wey no get)
    Omope na money dey stop nonsense (stop nonsense)
    If de no give you kokoro alaye thank God first
    Woni nu shalanga lowo wa se mo sha wanbe (kuronbe)

    Aye o
    Nothing stopping me
    From making money
    Making making plenty money
    Coz where my maye o
    Penjo mi lekki where the money
    Nobody wey only o (Han)

    ZLATAN’S VERSE

    Ha say say
    I no wan know as e go be o (go be)
    I no go settle for less o (for less)
    Na papa God dey bless me o (yes)
    Na dollar and pounds I dey collect o (collect)
    Fine Bobo no one kobo
    I no wan be dat kine bobo
    Onigbese no get kobo
    Money no leave my domot
    Ever since I don come o (don come)
    Loko in my mouth
    Energy in my blood
    Owo yapia in my bank o (kilowi)
    I no dey overlap o
    I never to loose guard o
    I get e many many omope wen dey bless me with clit o

    Say I no wan look that person
    Wey e get money wey no get (wey no get)
    Omope na money dey stop nonsense (stop nonsense)
    If de no give you kokoro alaye thank God first
    Woni nu shalanga lowo wa se mo sha wanbe (kuronbe)

    Aye o
    Nothing stopping me
    From making money
    Making making plenty money
    Coz where my maye o
    Penjo mi lekki where the money
    Nobody wey only o (Han)

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    Davido Zlatan
    Latest Stories

    Tyla reveals her top 5 artists of all time, picking one Nigerian singer

    February 5, 2026

    Premier League Player, Manager of January 2026 Nominees

    February 5, 2026

    J. Cole Unveils ‘The Fall-Off’ Album Tracklist

    February 5, 2026

    Fave Questions Promoters for Blocking Birthday Concert Over Ramadan

    February 4, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    Premier League Player, Manager of January 2026 Nominees

    February 5, 2026

    Inside January 2026: The Deals That Defined Football’s Winter Transfer Window

    February 3, 2026

    Done Deal: Crystal Palace Sign Jørgen Strand Larsen From Wolves

    February 2, 2026

    Anthony Joshua releases first statement after losing friends in fatal crash

    January 30, 2026
    Lyrics

    “Motho Waka” Lyrics by Ladipoe & Maglera Doe Boy

    January 23, 2026

    “Igboro” Lyrics by Boy Spyce

    January 23, 2026

    “Akonuche Remix” Lyrics by Priesst Feat. Shoday & Victony

    January 23, 2026

    “My Healer” Lyrics by Seyi Vibez Feat. Omah Lay

    January 23, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.