Phyno ft. PSquare Financial Woman
Penthauze boss is out with his much anticipated Album “The Playmaker“. Here is our pick off the album titled “Financial Woman” featuring P-Square.
My fiancee You no be Beyounce Finance eh
Na so Tell her say you no get money That day you be ugly monkey Seriously brother e no funny Nobody go call you honey Biakenenu, Okwu ego Imakwana odi egwu oh Eh ijikwa ego, ribe ego nunu Iworiwo oh oh Na financial woman be that, relax oh Iworiwo oh oh Na financial woman be that, relax oh Oge nna agba boy na nke oga Cele Emeetrem asa afa ya bu Ebere Ngwa na ofu mbosi oga afum na? Osim nje zuo ike nneediri ekpere Maka udi ndi ona alike bu ndi ji okpoho And nna ahustle enwelom ogboho Osi nam di local na bu onye ime obodo Na mu erulo level ya, Abum Olodo ? is nothing Imana enyerem ego, onyem nothing Amam na nsolu this girl Oga agbam shorting Abialum for lace oresim cotton Even after all my spending ya akpachie Anwagom ikem Ebere ya gazie Irichagonumu turapumu okwaya Solu ndi ji ego wee jide obimu wee gbaw Iworiwo oh oh Na financial woman be that, relax oh eh Iworiwo oh oh Na financial woman be that, relax oh eh Cut your coat according to size No enter river open your eye Make you no be like Hypnotize My brother hustle hustle am tight If you see this lady She be natural accountant eh Financial accountant Emotional accountant If you tell her sey you no get money That day you be ugly monkey Seriously brother e no funny No body go call you honey If she com know sey you don get money That day you be sweetest honey Everything na jolly jolly Ribe egonunu, finacial woman
Listen To Financial Woman by Phyno ft. PSquare Below