Close Menu
Mp3BulletMp3Bullet
    Facebook X (Twitter) Instagram
    • Editorial
    • Celeb News
    • Lyrics
    • DJs
    • Mp3bullet TBT!!!
    • Music
    • Videos
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest Vimeo
    Mp3BulletMp3Bullet
    • Home
    • Editorial
    • Celebrity News
    • Music
      • Naija
      • Videos
      • DJs
      • Ghana Songs
      • Gospel Songs
      • East Africa Songs
      • South Africa
    • Lyrics
    • Sport
    Subscribe
    Mp3BulletMp3Bullet
    Home » Lyrics: Runtown – For Life
    Lyrics

    Lyrics: Runtown – For Life

    OG BosBy OG BosMay 15, 201739 Comments3 Mins Read
    Share Facebook Twitter Pinterest LinkedIn Tumblr Reddit Telegram Email
    Share
    Facebook Twitter LinkedIn Pinterest Email

    For Life Lyrics by Runtown

    [Intro]
    Oooh yeah yeah
    Yeah yeah

    [Pre-Hook/Chorus]
    My doctor say my cure dey on top your body oh
    All the times wey I do you bad, I’m sorry oh
    Give me love wey better pass money oh
    Wey sweet pass honey oh
    If na fight make I fight for the love
    If na craze make I craze for the love
    Don’t want no complication
    This is a situation
    If na craze make I craze for the love
    If na fight I go fight for the love
    Don’t want no complication
    This is a situation

    [Hook/Chorus]
    Baby oh
    Baby oh
    I want to love you for life
    Baby oh
    Baby oh
    Come make I love you for life

    [Bridge]
    Odoyewu my personal
    Baby girl you are the one
    Love wey I love you now
    This kind of love wey I love you now
    Girl I wanna be your customer
    For your love I’ll be a hustler
    Love wey I love you now

    [Verse]
    Every Superwoman needs a Superman
    Your love give me joy wey I no fit understand
    Fine girl you no need no other man (no other man)
    Your love give me joy wey I no fit explain
    Girl I wanna, girl I wanna
    Give you good love and love no other
    You wey dey burst up my medulla
    You wey dey rise up my temperature
    Girl I wanna, say I wanna
    Give you sweet love and love no other
    You wey dey burst up my medulla
    Say na you wey dey rise up my temperature

    [Pre-Hook/Chorus]
    My doctor say my cure dey on top your body oh
    All the times wey I do you bad, I’m sorry oh
    Give me love wey better pass money oh
    Wey sweet pass honey oh
    If na fight make I fight for the love
    If na craze make I craze for the love
    Don’t want no complication
    This is a situation
    If na craze make I craze for the love
    If na fight I go fight for the love
    Don’t want no complication
    This is a situation

    [Hook/Chorus]
    Baby oh
    Baby oh
    I want to love you for life
    Baby oh
    Baby oh
    Come make I love you for life

    [Bridge]
    Odoyewu my personal
    Baby girl you are the one
    Love wey I love you now
    This kind of love wey I love you now
    Girl I wanna be your customer
    For your love I’ll be a hustler
    Love wey I love you now

    [Outro]
    If you take her to the room she go know
    She go know e no be joke
    If you take her to the room she go know
    She go know e no be joke
    Extraordinaire
    Runtown oh

    DOWNLOAD: Runtown – For Life 

    Stay Updated with MP3BULLET via X and Facebook.
    For Life Runtown
    Latest Stories

    Liya discloses why she left Davido’s label DMW

    March 29, 2026

    2Baba reveals why afrobeats will never crash

    March 29, 2026

    Libianca Returns with Soulful New Single, “I Believe In Better”

    March 29, 2026

    Davido reveal guest lineup for his sold out 2026 London festival

    March 27, 2026
    About
    About

    Mp3bullet is your #1 source for the latest Nigerian and African music updates. We deliver fresh news, exclusive artist interviews, in-depth reviews, and top tracks from the Afrobeats scene. Our mission is to keep you connected with the heart of African music, offering engaging content and detailed coverage every day.

    Facebook X (Twitter) Instagram WhatsApp
    Sport

    AFCON 2025 Drama: CAS Breaks Silence on Senegal vs Morocco Case

    March 25, 2026

    End of an Era: Mohamed Salah Announces Liverpool Departure

    March 24, 2026

    Super Eagles Reveal Stunning 2026 Jersey

    March 23, 2026

    Senegal Government Demands Probe Into CAF Over AFCON 2025 Decision

    March 19, 2026
    Lyrics

    “Omo” Lyrics by Priesst

    March 12, 2026

    “10 Minutes” Lyrics by 6uff Feat. Odumodublvck

    March 12, 2026

    “Anini (Thief)” Lyrics by Lil Kesh

    March 12, 2026

    “Mofe” Lyrics by Mavo

    March 12, 2026
    Facebook X (Twitter) Instagram Pinterest
    • About Us
    • Contact Us
    • Advertise
    • Privacy Policy
    • Terms of Use
    © 2026 Mp3bullet Media

    Type above and press Enter to search. Press Esc to cancel.